CRAYON Too Correct  cover image

Paroles de Too Correct

Paroles de Too Correct Par CRAYON


Wawawa
Another banger...
I Dey for corner when I sight you 
But you know really know
I wear my dark shades suppose know how superstar 
Thing Dey go inside my heart I Dey love
But for my face e no Dey show
Ahn......ahn.....

You carry my attention w
When I see you step on the floor 
Wetin you carry for your backside baby ogologo
This kind of girl oft clear my account baby obololo ahn.....

Baby you too correct oh 
Too correct oh too correct oh
You Dey burst my head oh 
This your yansh be like tontolet own

Baby no finesse oh no finesse oh no finesse oh
Baby you just Dey vex oh 
Dey make my thing stand erect oh...
Hmmm...

Ha esosa talk say her name na esosa 
Na she Dey suka my micasa
Yansh just be like bulldozer
Ahhn... bulldozer 

I hope say I no regret am 
I tell am say when club don close
Make she link me up for oriental ahn...

If this na true love
If this one na fake love I know..
But anything wey sup 
I go let una know for my next song....

I Dey for corner 
When I sight you but you know really know
I wear my dark shades 
Suppose know how superstar thing Dey go 
Inside my heart I Dey love
But for my face e no Dey show
Ahn......ahn.....

You carry my attention
When I see you step on the floor 
Wetin you carry for your backside baby ogologo
This kind of girl oft clear my account baby obololo ahn.....

Crayon....
Oya bosi pangba 
I go like to Dey give you standard 
Carry hook make I carry chorus oh 
You know my money surplus oh
And I go jam your buttocks oh..
I get driving license hmm 
And I go drive you crazy ehn
Come to my room jeka do something
oshamo you go chi chunchin eh...

Orisi risi she Dey give me dirty dirty
Eh eh la be kitchen ti mo fun e plenty plenty hmmm
Orisi risi how many rounds meje meje hmm
Naughty naughty hmm

I Dey for corner when I sight you 
But you know really know
I wear my dark shades 
Suppose know how superstar thing Dey go
Inside my heart I Dey love
but for my face e no Dey show
Ahn......ahn.....

You carry my attention
When I see you step on the floor 
Wetin you carry for your backside baby wobolombo
This kind of girl fit clear my account baby obololo ahn.....

Baby you too correct oh too correct oh too correct oh
You Dey burst my head oh this your yansh be like tontolet own
You Dey stay my head oh rent free oh rent free oh
You Dey shock me shock me elect elect oh

Ecouter

A Propos de "Too Correct "

Album : Twelve A.M (EP)
Année de Sortie : 2021
Copyright : (c) 2021
Ajouté par : Huntyr Kelx
Published : Mar 25 , 2021

Plus de lyrics de l'album Twelve A.M (EP)

Plus de Lyrics de CRAYON

You
CRAYON
CRAYON
CRAYON

Commentaires ( 0 )

Aucun commentaire pour l'instant



A propos de AfrikaLyrics

Afrika Lyrics est la plus large collection de paroles de chansons et de traductions d’Afrique. Afrika Lyrics fournit les paroles des musiques de plus de 30 pays africains et des traductions de lyrics de plus de 10 langues africaines en français et en anglais.

Suivre Afrika Lyrics

© 2025, We Tell Africa Group Sarl