Paroles de Mezebu Par CKAY


Oh baby
I think I drank too much
I’m texting my ex cos I drank too much
My head no correct cos I drank too much
Am doing crazy things cos I drank too much
Expressing my feelings and sh*t
Expressing my feelings and sh*t

I don mezebu, I don mezebu
I don mezebu, I don mezebu
I don mezebu, I don mezebu
I don mezebu, I don mezebu

Long time wey me don dey find ya
You know sey your body na fire
And you make me loco
And you make me loco

Your voice be like melodies
I dey feel you see you
For your body and my soul
You intoxicate me and you know
You know you know...

I don mezebu, I don mezebu
I don mezebu, I don mezebu
I don mezebu, I don mezebu
I don mezebu, I don mezebu

I don mezebu, I used to call you my boo
Don’t know how I’m gonna live without you
You say it’s better this way o
How did I become your enemy?
Baby I just need some clarity
And you just taking all my energy, my energy
I’m so in my feelings, I feel so lonely
I wish that you were here with me
Since you’re not here I’m drinking my pain away

I don mezebu, I don mezebu
I don mezebu, I don mezebu
I don mezebu, I don mezebu
I don mezebu, I don mezebu

You threw my love all away
I still remember like it was yesterday
You do me wrong baby
You do me dirty ah, do my dirty ah

I just dey remember many tins as am sipping this
Hennessy, it’s all coming back to me uuh
You turned a nigga to the streets
You created a beast, you ceeated a beast ohh

I don mezebu, I don mezebu
I don mezebu, I don mezebu

Ecouter

A Propos de "Mezebu"

Album : Boyfriend (EP)
Année de Sortie : 2021
Copyright : (c) 2021 Warner Music.
Ajouté par : Huntyr Kelx
Published : Feb 19 , 2021

Plus de lyrics de l'album Boyfriend (EP)

Plus de Lyrics de CKAY

Commentaires ( 0 )

Aucun commentaire pour l'instant



A propos de AfrikaLyrics

Afrika Lyrics est la plus large collection de paroles de chansons et de traductions d’Afrique. Afrika Lyrics fournit les paroles des musiques de plus de 30 pays africains et des traductions de lyrics de plus de 10 langues africaines en français et en anglais.

Suivre Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl