Paroles de Shaka
Paroles de Shaka Par CANABIA
See money na the koko
Money is necessary
Money na the ingredient
To make the soup into Lali o
Wake up in the morning I dey hustle
You no say na God they give my muscle
Steady on my ground make I no fumble
Anything they do I do am double
Oluwa oshe
Owo yen ti wole lapo shaka
Oluwa oshe
Owo yen ti wole lapo shaka
Shaka (shaka), shaka (shaka)
Oh lapo shaka
Shaka shaka
Oh lapo shaka
Put the money in a big gorodum
Ye shaka shaka shaka gorodum
Ye I geti dollars and pounds
Ye I geti euro and Naira
Money na the koko
Money is necessary o
Money na the ingredient
To make the soup into Lali o
Shey you want to see my money ni meet me for crib for ikoyi o
You sef you go see
Ori e gan ma yii
Wake up in the morning I they hustle
You no say na God they give my muscle
Steady on my ground make I no fumble
Anything they do I do am double yeh
Oluwa oshe
Owo yen ti wole lapo shaka
Oluwa oshe
Owo yen ti wole lapo shaka
Shaka (shaka), shaka (shaka)
Oh lapo shaka
Shaka shaka
Oh lapo shaka
Oluwa won ti gbe owo ti de
Cos e don tey you they use me play
Gbogbo owo ti pe te ba ti de
Ohh Te ba ti de
If you loose guard for the street them go use you
All the guys for the street them go jonz you yeh
Them go take your babe them go screw you
Them go pack your money them go loose you
When you me see am in the move yeh
Na money move yeh
When I pull up with my crew yeh
We pull up in a cool bay
Can I get a run vibe you already know
Spike it down we dey run the show
Can I get a vibe you already know
You already know, you already know
Wake you in the morning I they hustle
You no say na God they give my muscle
Steady on my ground make I no fumble
Anything dey do I do am double yeh
Oluwa oshe
Owo yen ti wole lapo shaka
Oluwa oshe
Owo yen ti wole lapo shaka
Shaka shaka
Oh lapo shaka
Shaka shaka
Oh lapo shaka
Ecouter
A Propos de "Shaka"
Plus de Lyrics de CANABIA
Commentaires ( 0 )
Aucun commentaire pour l'instant
Vous aimeriez sûrement
Essayez l'application Mobile
A propos de AfrikaLyrics
Suivre Afrika Lyrics
© 2024, We Tell Africa Group Sarl