Paroles de Alarm Clock
"Alarm Clock" est le 2ème morceau du cinquième album studio de Burna Boy ...
Album de 15 titres "Twice As Tall" de Burna Boy, produit par Sean "Diddy" Combs, magnat des médias et rappeur américain et Bosele Ogulu, la mère de Burna Boy. Burna Boy a travaillé avec divers artistes et producteurs sur l'album. Le projet de 15 titres comprend des artistes, Stormzy, Chris Martin de Coldplay, Youssou N'Dour, Naughty By Nature et le groupe kenyan Sauti Sol.
Paroles de Alarm Clock Par BURNA BOY
God made us
He made the magical beings
It's important how you look at yourself
And you view yourself (Wake up)
How you look at your brother
How you look at your sister
We from the same trials
It's Black love
It's that real love
Wake up
Ooh woah
Alarm clock, all stand up
Make una wake up
Ah, this early morning
Oh, this early morning
Ah, this early morning
Oh, this early morning
Ah, this early morning
Some people go wan dey talk
Instead of to thank the Lord
Some people no wake up
Ah, this early morning
Oh, this early morning
Ah, this early morning
Oh, this early morning
Ah, this early morning
Se dem send you ni
Se won ran e ni (E ni)
Se dem send you ni
No-no-no, no-no-no
No-no-no, no-no-no
Many things wey man go see
Wey dey make a man dey wonder
Abi se dem no believe me
Why dem wanna drag me under
I must be a special type of broda
Some type of Oga (Ayy)
You go come discover (Ayy)
That I'm really unstoppable
Jesu ba mi s’ona, s’ona, s’ona
Mi o ran eyan, ran eyan, ran eyan
Oluwaburna lomo
Omo oni j’ogbon
Enemies por gan
Ke sa ma ro
Everybody di body, body
Set your alarm clock
Aye yo, you awake yet?
Ecouter
A Propos de "Alarm Clock"
Plus de lyrics de l'album Twice As Tall
Plus de Lyrics de BURNA BOY
Commentaires ( 0 )
Aucun commentaire pour l'instant
Vous aimeriez sûrement
Essayez l'application Mobile
A propos de AfrikaLyrics
Suivre Afrika Lyrics
© 2024, We Tell Africa Group Sarl