
Paroles de Ashimolowo
...
Paroles de Ashimolowo Par BNXN
Magic
I ain't run out of service
I no just get time for their mentions
No come ask me silly questions like is Ashimolowo a bad bitch
It's Magic
I ain't run out of service
I no just get time for their mentions
No come ask me silly questions like is Ashimolowo a bad bitch
Soro gbe won n'gbo ko le ye won
Look how we made it, aa oo de gbe'gbon
Make dem clear my way
Since no be today, wey I don Dey my lane no
I did not like how my nigga spoke to me
E make me feel like say him no know me cause I fought for this all my life
Dem no dash me my guy, so tin ba sope Allah wallahi, believe me my guy
It's Magic
I ain't run out of service
I no just get time for their mentions
No come ask me silly questions like is Ashimolowo a bad bitch
(Is ashimolowo a bad bitch)
It's Magic
I ain't run out of service
I no just get time for their mentions
No come ask me silly questions like is Ashimolowo a bad bitch
Dem ah talk but dem no know
Many things wey dem comment but all I know
Is me I no get time to relax
I Dey recharge, I no get time to revive wetin don die
When I roll up my Igbo and I think about the journey i've been on
How you think say man go relent
I am a different guy wey Dey fight for my own lifeline
So bye bye, to relationships wey no pay I won't lie
Dem do me dirty for back but na pride
Wey no make me to Dey cry but man walahi
Many things wey dem wan do me but lai-lai
Cause they know the boy connected pass wifi
And you know the boy gon be here till he dies
I ain't seen a nigga do it like me on my life
Me I Dey Try
It's Magic (sabi now)
I ain't run out of service,
I no just get time for their mentions
No come ask me silly questions like is Ashimolowo a bad bitch
(Is ashimolowo a bad bitch)
It's Magic
I ain't run out of service
I no just get time for their mentions
No come ask me silly questions like is Ashimolowo a bad bitch
Ecouter
A Propos de "Ashimolowo"
Plus de Lyrics de BNXN
Commentaires ( 0 )
Aucun commentaire pour l'instant
Essayez l'application Mobile
A propos de AfrikaLyrics
Suivre Afrika Lyrics
© 2025, We Tell Africa Group Sarl