AYRA STARR Commas cover image

Paroles de Commas

Paroles de Commas Par AYRA STARR


Na which kind life wey I never see?

I carry God, so I fear nothing

Steady increasing the commas

Commas, commas, commas

Original, no be parody

E no fit clear for your memory

Whether na winter or summer, ajeh

Barbados, Havana, living life

See my fire burning bright

Wetin dey inside me?

Smallie wey dey mighty

Dem never know I kala tori mo fine

Check and balance everything inside my mind daily

Trust me, you can't fool me

Energy wrong, I log off (log off)

Mowa friendly and conscious (and conscious)

I'm allergic to sokuso

I'm not ready for confusion

Dem telly me make I show love

Sability on gbona

Everything na connection

I'm not ready for confusion, oh oh

Tins happen inside life

Draw tattoo

Make I live my life

Dreams come true

If na fight, fight the fight

Make you no go tire

Fire dey go, fire dey go

You need to put your body and soul

Leave your worries alone

Barbados, Havana, living life

See my fire burning bright

Wetin dey inside me?

Smallie wey dey mighty

Dem never know I kala tori mo fine

Check and balance everything inside my mind daily

Trust me, you can't fool me

Energy wrong, I log off

Mowa friendly and conscious

I'm allergic to sokuso

I'm not ready for confusion

Dem telly me make I show love

Sability on gbona

Everything na connection

I'm not ready for confusion

Na which kind life wey I never see?

I carry God, so I fear nothing

Steady increasing the commas

Commas, commas, commas

Yeah yeah (London)

Steady increasing the commas

Commas, commas, commas

Ecouter

A Propos de "Commas"

Album :
Année de Sortie : 2024
Copyright :
Ajouté par :
Published : Jul 06 , 2024

Plus de Lyrics de AYRA STARR

Commentaires ( 0 )

Aucun commentaire pour l'instant



A propos de AfrikaLyrics

Afrika Lyrics est la plus large collection de paroles de chansons et de traductions d’Afrique. Afrika Lyrics fournit les paroles des musiques de plus de 30 pays africains et des traductions de lyrics de plus de 10 langues africaines en français et en anglais.

Suivre Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl