ASAKE Mentally cover image

Paroles de Mentally

...

Paroles de Mentally Par ASAKE


Mentally mentally

Mentally mentally

I dey strategize mentally

No slaking no slaking

Ka ṣa ma lọ no shaking

Ọmọ them no fit imagine

Where I go dey tọmọrrow I dey move like magic

I fit dey for Cicinatti

Pass their go Abudhabi

Anyhow e go be

In case you want do pass yourself go front

Na money we dey use ball for here, ṣo mọ

Aye yii ko pe meji jẹun lọ

Many people don go

Many people don come show love

Skibi kobobo skibi kobo

If I don dey dull give me liquor

Ọmọ ọpẹ lawa awa n gbọpẹ o

Alhadullilah a o ni na tan o

Ti n ba rọmọ mẹfa mo ma ṣọpẹ o

Ice on my neck

LV fuck am big on flex

Thug life make I dey shirtless

I dey reckless ko dẹ ni walẹ

Lagbara Satiramoni

Moving fast bi Sarkodie, Animakoli

O legendary

Uh nor nor nor is plenty

Loke loke jẹjẹly

Ridding slow in my Mercedes

Base one or two mehn am still on cruise

Ti n ba rọmọ mẹfa mo ma pọn mi kun

Timberland is my favorite shoe

Moving like I be Scooby doo

My brother tell me what it do

A o ṣa le ku

OG's know me for my hood

Wọn ma n sọ pe mo n gara ju

Ọlọhun mi lo le humble mi

Bọlọ wan dey gum body

Hm hm hm hm hm comot body

Mentally mentally

I dey strategize mentally

No slaking no slaking

Ka ṣa ma lọ no shaking

Ọmọ them no fit imagine

Where I go dey tọmọrrow I dey move like magic

I fit dey for Cicinatti

Pass their go Abudhabi, anyhow e go be

In case you want do pass yourself go front

Na money we dey use ball for here, ṣo mọ?

Aye yii ko pe meji jẹun lọ

Many people don go

Many people don come show love

Leg over, leg over, leg over, leg over, leg over, Muhammad Sallah

Cashing out, cashing out, cashing out, cashing cashing out, everyday na sallah

Fuck it up, fuck it up, fuck it up, fuck it up, fuck it up, baby you gat the power

Buss it down, buss it down, buss it down, buss it down, baby no wahala

Leg over, leg over, leg over, leg over, leg over, Muhammad Sallah

Cashing out, cashing out, cashing out, cashing cashing out, everyday na sallah

Fuck it up, fuck it up, fuck it up, fuck it up, fuck it up, baby you gat the power

Buss it down, buss it down, buss it down, buss it down, baby no wahala

Ṣo n lọ?

Ọmọ ṣo n lọ?

Ṣo n lọ?

Ṣo n lọ?

Ṣo n lọ?

Ecouter

A Propos de "Mentally"

Album : (Single)
Année de Sortie : 2024
Copyright :
Ajouté par : Farida
Published : Aug 28 , 2024

Plus de Lyrics de ASAKE

ASAKE
ASAKE
ASAKE
ASAKE

Commentaires ( 0 )

Aucun commentaire pour l'instant



A propos de AfrikaLyrics

Afrika Lyrics est la plus large collection de paroles de chansons et de traductions d’Afrique. Afrika Lyrics fournit les paroles des musiques de plus de 30 pays africains et des traductions de lyrics de plus de 10 langues africaines en français et en anglais.

Suivre Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl