Paroles de Positive Vibez Par ANONYMOUS


It’s anonymous Records
Giran lati Epe with another banger
Poskidoo pon dis one

Awon lagbaja soro mi layida okanmi
Me only care about the money
Abeg brother mi
Oro owo lobami
For my zone no bad vibe
Cos nobody bad pass
Nobody like sapa mood
Ki maga da owo ka gbaladun
Owo lowo btc
O shey ra ile si VGC
Only money fit show the real yoy
If you no make money you be mugu
Omo na positive vibe alone
Me i no like para mode
I say nah positive vibe alone
Me i no like para mode

Kile Tun Fe Wi wi wi
Kile Tun Fe so so so
Elenu Marimaso
You know I don’t Give a Fuck

Kile Tun Fe Wi wi wi
Kile Tun Fe so so so
Elenu Marimaso
You know I don’t Give a Fuck

Wole wole won ba, Omy Gad
This Kind Vibe
Omo na positive vibe alone
Me I no like para mood
Wole wole won ba, Omy Gad
This Kind Vibe
Omo na positive vibe alone
Me I no like para mood

If you ain’t making money you be mugu
Only money fit to show the real you
If you ain’t making money you be mugu
Only money fit to show the real you

If you ain’t making money na nonsense
Bobo jeka lo boshey
Pemi to badi laleh
Woni wonwa mi lameh

Them No Dey Shenk Olowo Rara
Oga Ade
Bami gbowo
No Dey bobo mi
Kile Tun Fe Wi wi wi
Kile Tun Fe so so so
Elenu Marimaso
You know I don’t Give a Fuck
Kile Tun Fe Wi wi wi
Kile Tun Fe so so so
Elenu Marimaso
You know I don’t Give a Fuck

Wole wole won ba, Omy Gad
This Kind Vibe
Omo na positive vibe alone
Me I no like para mood
Wole wole won ba, Omy Gad
This Kind Vibe
Omo na positive vibe alone
Me I no like para mood

Ecouter

A Propos de "Positive Vibez"

Album : Positive Vibez (EP)
Année de Sortie : 2022
Ajouté par : Farida
Published : Apr 27 , 2022

Plus de Lyrics de ANONYMOUS

ANONYMOUS
ANONYMOUS
ANONYMOUS
ANONYMOUS

Commentaires ( 0 )

Aucun commentaire pour l'instant



A propos de AfrikaLyrics

Afrika Lyrics est la plus large collection de paroles de chansons et de traductions d’Afrique. Afrika Lyrics fournit les paroles des musiques de plus de 30 pays africains et des traductions de lyrics de plus de 10 langues africaines en français et en anglais.

Suivre Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl