Paroles de Pronto
Paroles de Pronto Par AJEBO HUSTLERS
Oh no no
Oh no no no no
I go dey put myself in order
Make I no go kpai person daughter
No be only me be her lover
If na play make you stop am
Abeg make you use your upper
Before dem say na only me dey chop am
Go dey out myself in order
Before them do omugwo for the matter
Obuolobuolo just dey hala say the rumor don dey yapa
Her booby dey balabala
Obolo chai ?
She let me climb all night
She come in right on time
She dey give me pronto
Low low
What I really want is yolo
We making love all night
She come in right on time
She give me pronto
Low low
What I really want is yolo
??
I dey put am mm
She dey feel am mm
She dey lick am mm
E dey sweet am mm
I Dey give am mm
Panel beat am when she need am
Iyo oh oh iyo oh oh
Nobody no no say me and you don mm mm
Say me and you don mm mm
Roborobo ye
Girl you wanna raba stylee
You waka make you enter my way
Girl you choko my pay
Only you dey make my day
Your whine fit to make a man craze
I say roborobo yeh
You wanna raba stylee
Come grind for me girl ikaite
Girl you rub my chest
Girl you dey make my day
Come whine for me girl ikaite
??
I dey put am mm
She dey feel am mm
She dey lick am mm
E dey sweet am mm
I Dey give am mm
Panel beat am when she need am
Iyo oh oh iyo oh oh
Nobody no no say me and you don mm mmm
Say me and you don mm mm
Gimme mm mm
Give me another mm
Gimme another tilla dirty gorimapa mm mm
Down for my mm
Holy water mm
Ten litre e no go do mami water
Raba bam bam
Girl you fit ?
Swear we go turn the mattress
Make you no tell me calm down
Ngozi chiAmanda
A Raba bam bam
Swears she go hear this matter
Say you go
Don’t let me calm
Ngozi chiamanda swears she go hear this matter
Ecouter
A Propos de "Pronto"
Plus de Lyrics de AJEBO HUSTLERS
Commentaires ( 0 )
Aucun commentaire pour l'instant
Vous aimeriez sûrement
Essayez l'application Mobile
A propos de AfrikaLyrics
Suivre Afrika Lyrics
© 2024, We Tell Africa Group Sarl