FLAVOUR Chop Life cover image

Chop Life Lyrics

Chop Life Lyrics by FLAVOUR


Owe be di ihi fu
Ijele
Aya yin a puo
Bia oga paulo mu a choro cheque cha cha cha
Biko we putam the cash upfront before m take e fa personal
Okwu ba na ego m ne take ya very personal

Chop life o
Celebrate life o
Wunba nu life o
Thank God we they alive o

It is a beautiful day to remember
We are making progress together
My guy it is a beautiful day to remember
We are not here forever
Ye
Celebrate me now that am living
Not when I die you go throw party
This life is for the living everyday na jolly jolly
Onye din du gba first nu
Ezege nwu ba nmanya
Oyi kwe kwe  je wo je wa nma nma

Chop life o
Celebrate life o
Wunba nu life o
Thank God we they alive o
Owe be di ihi fu

Nna ka yin peli pe kndu
??we no they rush we take am gentle
Na ayin na burn money ka burn candle
You see my side you can see from my angle
Ezege no they panic ka na puchialu ife
nmuye matches link e up with uchelu men e mebe magic
?? bia maka balling is a habit
Awuso life , life a na ga no be traffic
Onye ibiri be ya biri make you no bother me
Anything wey go stress me make e they over me
I they pray I they fast blessings all over me
Ndi ko bu mu na pu mu now they want to follow me
Make I tell you as e they go (as e they go)
My life a di a gbacha o le wuu ko bu gold
Ti isi na pitch gba shot is a goal
Ka nmirin a di Na so the boy go they flow
Ahchinu ga di cold

Chop life o
Celebrate life o
Wunba nu life o
Thank God we they alive o

Celebrate me now that am living
Not when I die you go throw party
This life is for the living everyday na jolly jolly
Onye din du gba first nu
Ezege nwu ba nmanya
Oyi kwe kwe je wo je wa nma nma

Chop life o
Celebrate life o
Wunba nu life o
Thank God we they alive o

Watch Video

About Chop Life

Album : Chop Life (Single)
Release Year : 2020
Added By : Regee
Published : Aug 27 , 2020

More FLAVOUR Lyrics

FLAVOUR
FLAVOUR
FLAVOUR

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl