Yawa Lyrics
Yawa Lyrics by FIREBOY DML
Hmmm
Man on a mission
I see no competition
And I mind my business
God is my witness
They don’t see my vision
Omo ologo jẹjẹ mi mo n lọ o
One in a million
Wetin dem talk say I do now?
Yawa dey oo
Yawa dey oo
Yawa dey oo
Oj'ojumọ lọ n s'ọrọ mi
Jẹ kan maa nue nue nue
Yawa dey oo
Yawa dey oo
Yawa dey oo
Oj'ojumọ lọ n s'ọrọ mi
Jẹ kan maa nue nue nue
Ki lo tun de, ki lo tun de
Ki lẹ tun fye, ki ni mo ṣe
I dey jẹjẹly go my way
But dem say, dem say
Ki lo wa de, ki lo wa de
Ki lẹ tun fẹ, ki ni mo ṣe
I dey jẹjẹly go my way
Anything, anything I say
Dem say
Yawa dey oo
Yawa dey oo
Yawa dey oo
Oj'ojumọ lọ n s'ọrọ mi
Jẹ kan maa nue nue nue
Yawa dey oo
Yawa dey oo
Yawa dey oo
Oj'ojumọ lọ n s'ọrọ mi
Jẹ kan maa nue nue nue
Jẹ kan maa sọ lọ
I no fit dull
I no kill person o
Mi o n ṣ’ọmọ isọlọ
I be sure boy
I no thief person own
Enter my convoy
We dey burn up
I don dey smoke igbo
One bang tun ti roll up
Mo ti jogor
I no see person o
Don’t give a fuck anything you talk
I did more than enough, I’ve been on the block
I’ve been giving it all on the dance floor
24/7 ’round the clock and I swear to God ouh
Awon t'emi wan gbọ mi gan
365 days we dey burn it up
Life on the road always on the go
We dey cho! dey rigimarol omọ
Ki lo tun de, ki lo tun de
Ki lẹ tun fye, ki ni mo ṣe
I dey jẹjẹly go my way
But dem say, dem say
Ki lo wa de, ki lo wa de
Ki lẹ tun fẹ, ki ni mo ṣe
I dey jẹjẹly go my way
Anything, anything I say
Dem say
Yawa dey oo
Yawa dey oo
Yawa dey oo
Oj'ojumọ lọ n s'ọrọ mi
Jẹ kan maa nue nue nue
Yawa dey oo
Yawa dey oo
Yawa dey oo
Oj'ojumọ lọ n s'ọrọ mi
Jẹ kan maa nue nue nue
Watch Video
About Yawa
More FIREBOY DML Lyrics
Comments ( 0 )
No Comment yet
You May also Like
Get Afrika Lyrics Mobile App
About AfrikaLyrics
Follow Afrika Lyrics
© 2024, We Tell Africa Group Sarl