Cut Soap Lyrics
Cut Soap Lyrics by FIOKEE
See them a tell me say
I want the money
Spray me money
Give me money
Oga cut soap for me
I want the money
Spray me money
Give me money
Oga cut soap for me
Shey if I tell you all the places
Wey I don go to get this soap
Shey you go fit do am
Do you know what I know o
Dem go dey tell you say make you cut soap for them
When dem no know the whole problem
Say why you wanna stress my life
Why you wanna stress my life
They want the money
Give them money
Spray dem money
Brother cut soap for me
They want the money
Give them money o
Spray dem money o
Brother cut soap for oga o
See wetin desmond Eliot don cause
Everybody don run, don chop
We need the money
Fiokee you want some (yes oo)
Spray the money like oh my gosh
Shey you go cut soap for me fifi
I go give you some with fisi
Fiokee you know the way I like it
Ooh I want the money
Spray me money
Cut it for me
Ooh gimme soap buddy
I want the moneycular, particular
Auntycular, particular
Chop the mular
Jovani you say
I like that your smile
Oh na na na
Na only pant wey I wear wear
You dey feel am osheyy
See as I dey here, we dey here so
Deeyasso x fiokee o
We dey vibe, we dey chill in the studio
No time we dey flex you know
Watch Video
About Cut Soap
More FIOKEE Lyrics
Comments ( 0 )
No Comment yet
You May also Like
Get Afrika Lyrics Mobile App
About AfrikaLyrics
Follow Afrika Lyrics
© 2024, We Tell Africa Group Sarl