FALZ One Trouser cover image

One Trouser Lyrics

One Trouser Lyrics by FALZ


Jimi dey vex he come dey shout  (O ti ya were)
For Marwa roundabout (Kilo wi)
Mr Jimi dey follow Okada shout (You dey mad oh)
For Marwa roundabout hey!

Jimi wa motor, biggy biggy motor
Jimi olowo, he just win the lotto
So, he put a brand new Range on the titi
But on that same day

Something happen for Lagos
For Surulere Bode Tho-mas
Biggi gbege e don burst
Wey nobody go fit stop

Something happen for Lagos
For Surulere Bode Tho-mas
Biggi gbege e don burst
Wey nobody go fit stop

One man reverse
He commot him shirt
The fit e tough who go come to settle
Dem just dey para
Dem dey curse their self
Your mouth dey smell
And sense you no get

Nobody near leave us to flex
Shey you want to test you go learn your lesson
Hold my shirt, you want dey flex
Who born you sef ?

Tell me who is mad now
Today today we go do the smackdown
Shebi we go kuku enter one trouser
Shey you say you no go stand down
Omo you go tell me who dey mad now
Today today we go do the smackdown
Shebi we go kuku enter one trouser
Shey you say you no go stand down

Hold me oh, hold me oh
Hold me oh, hold me oh
I fit to Shey were gan for here
(You never see anything)

E for better make dem hold us oh
E for better make dem hold us
Somebody stop us
Maybe call police and try to report us
Some people stop but dem just want focus

I no know say person fit kolo like this
(Baba yi ni were gan)
Na this person wey drive this Jeep oh (Hey o ga o!)
Na when this Danfo dey commot my street oh (Kurombe)
Wey he just take speed enter that Jeep oh

Yepa! He don buy market
Instead to relax make he try quiet
He want still dey show that he have madness
He don’t know madness, e pass madness (O ma shey o)


Something happen for Lagos
For Surulere Bode Tho-mas
Biggi gbege e don burst
Wey nobody go fit stop

Something happen for Lagos
For Surulere Bode Thomas
Biggi gbege e don burst
Wey nobody go fit stop

One man reverse he commot him shirt
The fit e tough who go come to settle
Dem just dey para dem dey curse their self
Your mouth dey smell and sense you no get

Nobody near leave us to flex
Shey you want to test you go learn your lesson
Hold my shirt you want dey flex?
Who born you sef ?

Tell me who is mad now
Today today we go do the smackdown
Shebi we go kuku enter one trouser
Shey you say you no go stand down

Omo you go tell me who dey mad now
Today today we go do the smackdown
Shebi we go kuku enter one trouser
Shey you say you no go stand down

Hold me oh hold me oh
Hold me oh hold me oh
I fit to Shey were gan for here

Hold me oh hold me oh
Hold me oh hold me oh
I fit to Shey were gan for here

 

Watch Video

About One Trouser

Album : One Trouser (Single)
Release Year : 2020
Copyright : (c) 2020, Bahdguys Entertainment Limited, under license to Jungle Entertainment Ventures.
Added By : Afrika Lyrics
Published : Aug 21 , 2020

More FALZ Lyrics

FALZ
FALZ
FALZ
FALZ

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl