DYO Let Them Talk cover image

Let Them Talk Lyrics

Let Them Talk Lyrics by DYO


Going up
Never back
When you dey talk
You make it stalk
I no dey want am
I no dey do
You come see me Igegbu
You come like your magazine
You be out here spilling things
No sorry, that's not for me
That's not for me
No be say we too dey form
But you see this fine baby o
Oluwa lo sheyi oh eh
No be say I want brag
Malo still you watting e o
I know you like me o

No no no no no
No no no no no
No no no no no
Oh, I don’t dey
I don’t dey talk
No no no no no
No no no no no
No no no no no
Why too dey, why too dey talk

Ale, ale, ale
If dem dey want talk
Ale, ale, ale
We le-let dem talk
Ale, ale, ale
If dem dey want talk
Ale, ale, ale
We le-let dem talk

Person wey no geti work
Na him no sabi face en front e o
Can't you see that you don't face me at all
Say what you want
Yo, see the glow
Ogbom wa lo fe bami jo
We representi no dey dull
Oya make we dey go
No be say we too dey form
But you see this fine baby o
Oluwa lo sheyi oh eh
No be say I want brag
Malo still you waitting e o
I know you like me o

No no no no no
No no no no no
No no no no no
Oh, I don’t dey
I don’t dey talk
No no no no no
No no no no no
No no no no no
Why too dey, why too dey talk

Ale, ale, ale
If dem dey want talk
Ale, ale, ale
We le-let dem talk
Ale, ale, ale
If dem dey want talk
Ale, ale, ale
We le-let dem talk

Watch Video

About Let Them Talk

Album : Let Them Talk (Single)
Release Year : 2020
Added By : Farida
Published : Jan 07 , 2021

More DYO Lyrics

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl