Mabel Lyrics by DREMO


Give me space make I no kill person on top your matter
Shekpe
Baby girl am all up in your business
I no go rock you taya
I say Mabel  Mabel
Your head e they there e they there
Oh
I say Mabel Mabel
Your head e they there e they there

I wanna wake up with mi girl in the morning light
I make her breakfast in bed make she feel alright
Today you no go do anything cos anything  you want I go do
Anything you talk I go do do
Because baby girl you too much is a problem
I know her backside is a problem
But guy if you look her too much is a problem
I be mathematician wey go solve the  matter

Give me space make I no kill person on top your matter
Baby girl am all up in your business
I no go rock you taya
I say Mabel  Mabel
Your head e they there e they there
Oh
I say Mabel Mabel
Your head e they there e they there

Am a new man hallelujah
All my bad habits I go throw away
Slay slay mamas make them go away
Make them no dey come where my woman dey
Shey shey ko si Oga ade
make make them pack well valle
This one na my wifey gbagbe
Make them cool down charlie

Baby you too much is a problem
I know her backside is a problem
If u look her too much is a problem
I be mathematician wey go solve the matter

I want your loving tonight (tonight )
oh baby girl, I want your loving all night all night
All night all night

 

Watch Video

About Mabel

Album : CODENAME VOl.2 (Album)
Release Year : 2020
Added By : Regee
Published : Apr 17 , 2020

More DREMO Lyrics

DREMO
DREMO
DREMO

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl