14 Grace Lyrics
14 Grace Lyrics by DK REGAN
Ohhh ohhh alhaja pikin oo yeh
Dk Regan
Oya give me the link oo
One by one I be counting my blessings men I no go tire
Mon lo soke, mo ma dè oke me I no retire
Ota tofe mumi, ota tofe gbe mi Oluwa burn them fire
I get 14 grace, enough grace to dey run my race
Gradually, gradually, mo ma dè oke
Gradually, gradually, oluwa gbemiloke
Gradually, gradually, oluwa gbemiloke
Gradually, gradually, oluwa gbemiloke
I get plans, big time
Not time to dey killy my vibe
All day, all night
Man ah hustle... the thing right
Bad belle no Dey look my way
If you get beef we can cook it all day
Bad belle no go bring me down o
No go let me vex o Gbagbe oshiii
Bless me o bless me o
Oluwa saanu mi
Jejely o jejely o
I thank you for your grace
You Dey give me o (Alright)
So di meji jo wo (Alright)
Oh yeah
Gradually, gradually, mo ma dè oke
Gradually, gradually, oluwa gbemiloke
Gradually, gradually, oluwa gbemiloke
Gradually, gradually, oluwa gbemiloke
Tele tele Tema Bunmi
Tetu mabere fi gunmi
Pelore toti jojumi
Oro gbogbo yin ti Sumi
Laila ila lah, Muhammed ro su lu lai
Me I no be fool bai
Ogo mi ti boom bai
Moti de siwon lorun
Da Henessy to wa nu bottle
Then dem no dey see the struggle
Now dem don dey feel the hustle
But right now I Dey shine now
Motigbana, dem dey wonder if na me sing ozana
Wo le le le woba
Wo le le le woba
Enemies dem table my matter
Wo le le le woba
Everyday I dey thank my baba
Oluwa ni Shola
Moni wo le, wo le eh
Wo the le eh, wo le eh
Blessing on blessing dey follow me o
Anything happen I gallant o
Everything don Dey connect o
The boy Dey fresh sho ma get o
Man ah look good.... all day all night (Yes e o)
Bad belle no go bring me down o
No go let me vex o Gbagbe oshii
One by one I be counting my blessings men I no go tire
Mon lo soke, mo ma dè oke me I no retire
Ota tofe mumi, ota tofe gbe mi Oluwa burn them fire
I get 14 grace, enough grace to dey run my race
Gradually, gradually, mo ma dè oke
Gradually, gradually, oluwa gbemiloke
Gradually, gradually, oluwa gbemiloke
Gradually, gradually, oluwa gbemiloke
Watch Video
About 14 Grace
More lyrics from 14 Grace (EP) album
More DK REGAN Lyrics
Comments ( 0 )
No Comment yet
You May also Like
Get Afrika Lyrics Mobile App
About AfrikaLyrics
Follow Afrika Lyrics
© 2024, We Tell Africa Group Sarl