Vanity Lyrics
...
Vanity Lyrics by CKAY
Hmmm
yeah yeah
yeah yeah
How many real ones?
very few
Do you love me?
is it true?
Do you envy?
when you see me shining
Tell me Walahi Talahi (swear to God)
But do you know me?
Do you know my story?
You know wetin i do to make this money?
I fight my enemies
Fight my friends, i fight my family
But it’s all love
I do it for y’all
I’m a warrior
They can try but dem no fit ever ever hold me down
cos awon temi hold me down
If you no dey for me
how you want make i dey for you?
E no easy
but this life 50/50
Carry your cross buru ya n’isi
Everything na vanity na vanity
owu sa gi oh
i ga ma ife
i ga ma ife
i ga ma ife
owu sa gi oh
i ga ma ife
i ga ma ife
i ga ma ife
(when you have suffered, then you will gain wisdom)
Oboy I just want be billionaire
Pack money full everywhere
Make it even full for my jalabia
Piggy bank make it fat like polar bear
And all the family problem make dem disappear
I de beg
The suffering we de bare
All my polo been de tear
I couldn’t afford a beer
Kind of owu wey de blow me then I de fear
then i realize say my brother sapa de beh
But The dreams got bigger
Making more figures
Even the cheques got fat n thicker
I de knack face like a picker
Now We the coldest out here my nigga Antarctica
O critical
the boy is so lyrical
Dem de feel d gbedu spiritually and physical
Omo toh nuttyca
From naija de America
Busting speakers
In every home ! every car
Yebo
owu sa gi oh
i ga ma ife
i ga ma ife
i ga ma ife
owu sa gi oh
i ga ma ife
i ga ma ife
i ga ma ife
(when you have suffered, then you will gain wisdom)
Watch Video
About Vanity
More CKAY Lyrics
Comments ( 0 )
No Comment yet
You May also Like
Get Afrika Lyrics Mobile App
About AfrikaLyrics
Follow Afrika Lyrics
© 2024, We Tell Africa Group Sarl