Shokor Lyrics
Shokor Lyrics by EVIH
Anything I open I swear I must to finish o
Met this pretty damn thing wey dey gimme trips
She say make I put am inside till infinity o
I dey see revelation from the genesis
Though I get enemies
Some wey be frienemies
I swear to God we go make am by any means
Ginika this your body na my paradise o
This love thing
Catching feelings abulo childs o
Baby gimme your love odo
Body way too soft like Poto poto
She Fine with no make-up contor contor
Abeg i won chop all your pot bottom
Nwa
Baby gimme your love odo
Body way too soft like Poto poto
She fine with no make-up Contor contor
Abeg I won chop all your pot bottom
Nwa
Ah Ahhh
I say shokor o
Ahh ahhh
Shokor yokortor
Shokor yokortor
Omalicha gimme your pot bottom
Ah Ahhh
Oya shokor o
Ah ahhhh
Gimme Shokor yokortor
Shokor yokortor
You know Ama black skin boy
Wey be ogaranya
Wey get raba
Spend am scatter scatter
My grace multiplying
Yakpa kpa kpa
The money no go finish
Pata pata
Ginika se oginika o
She talk say I too like woman
Ojuju calabar no fit put asunder
Because omalicha na my church member o
Baby gimme your love odo
Body way too soft like Poto poto
She Fine with no make-up contor contor
Abeg I won chop all your pot bottom
Nwa
Baby gimme your love odo
Body way too soft like Poto poto
She Fine with no makeup Contor contor
Abeg I won chop all your pot bottom
Nwa
Ah Ahhh
I say shokor o
Ahh ahhh
Shokor yokortor
Shokor yokortor
Omalicha gimme your pot bottom
Ah Ahhh
Oya shokor o
Ah ahhhh
Gimme Shokor yokortor
Shokor yokortor
Oya gimme your love
I’m Tycoon
Watch Video
About Shokor
More EVIH Lyrics
Comments ( 0 )
No Comment yet
You May also Like
Get Afrika Lyrics Mobile App
About AfrikaLyrics
Follow Afrika Lyrics
© 2024, We Tell Africa Group Sarl