CDQ Laide cover image

Laide Lyrics

Laide Lyrics by CDQ

Laide carry my belle follow Wizzy go (Laide)
Laide carry my belle follow Davido go (Laide)
Laide carry my belle follow Obagoal go (Laide)
Laide carry my belle follow Peller go  (Laide)
Laide ma lo jo oju mi o (Laide)
Laide ma lo jo oju mi o (Laide)
Laide ma lo yo oyun mi  (Laide)
Laide ma lo yo oyun mi (Laide)

You want to leave me cos  you want to fornicate
You bring me soap for ? make I dey masturbate
Biko my naija people Wetin dey opolate o
Na so so the same olosho we dey patronate
Shoutout to my abokis for the golden circulate o
How many many many many men wey don penetrate

Laide carry my belle follow Wizzy go (Laide)
Laide carry my belle follow Davido go (Laide)
Laide carry my belle follow Obagoal go (Laide)
Laide carry my belle follow Peller go (Laide)
Laide ma lo jo oju mi o (Laide)
Laide ma lo jo oju mi o (Laide)
Laide ma lo yo oyun mi (Laide)
Laide ma lo yo oyun mi (Laide)

I don call jara lapata ni jara
Iwo lo she iwo lon para
Won garu bi everyday pelu lodging
Gbogbo inu ile le mo omode nobi
Won gun ori e koja bi eni moshalashi
O tun no awon ton ta buratashi
??? Na so so lashing
Eleye ti ri yin to ri e mo fashi
Emi gan mi kasa su ka sa
Do me I do you ma pe kasa kasa
Lo bere mi lowo kashuale
Awon maami wole jade be vale

Laide carry my belle follow Wizzy go ( Laide)
Laide carry my belle follow Davido go (Laide)
Laide carry my belle follow Obagoal go  (Laide)
Laide carry my belle follow Peller go  (Laide)
Laide ma lo jo oju mi o (Laide)
Laide ma lo  jo oju mi o (Laide)
Laide ma lo yo oyun mi  (Laide)
Laide ma lo yo oyun mi (Laide)

Watch Video

About Laide

Album : Laide
Release Year : 2020
Added By : Regee
Published : Mar 27 , 2020

More CDQ Lyrics

Comments ( 0 )

No Comment yet

About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl