Again Lyrics
Again Lyrics by BROWNY PONDIS
Laughter no dey mi lifestyle
Calmly waiting the right time
Countless time wey mi tire
You no fit know
Nobody know wetin I feel
Nobody know the kind of pain wey me dey feel Yeh yeh
Scatter my brain, na nah
Again, again
Again, again we killi show
Again, again we singing song wey fit blow
Again, again
You no fit know, you no fit know
Baba when my turn go reach
Again, again
Again, again we killi show
Again, again we singing song wey fit blow
Again, again
You no fit know, you no fit know
Baba when my turn go reach
Back to back
We killing show
We put in work in everything but nothing show
I don tire
I don tire eh
For this kind life
For this kind life
Wetin I go do again
Wetin I go do again, naah
Wetin I go do again
Wetin I go do again
Again, again
Again, again we killi show
Again, again we singing song wey fit blow
Again, again
You no fit know, you no fit know
Baba when my turn go reach
Again, again
Again, again we killi show
Again, again we singing song wey fit blow
Again, again
You no fit know, you no fit know
Baba when my turn go reach
Watch Video
About Again
More BROWNY PONDIS Lyrics
Comments ( 0 )
No Comment yet
You May also Like
Get Afrika Lyrics Mobile App
About AfrikaLyrics
Follow Afrika Lyrics
© 2024, We Tell Africa Group Sarl