
Prodigi Lyrics
...
Prodigi Lyrics by BALLORANKING
I am Balloranking
You know say na zero panic, yeah yeah
Man, I be prodigy but some of them-a think I be prodigal
Ko ma sẹni to ri mi when I dey grind dey hustle for Bodija
Ṣebi ki n le gba dollar every second I paste my medulla
Dey pour me ganja with Tequila
Dem call me local, we go international, ọmọ, we dey global
Me, I never dull astray, fire burn
Maami, I don knock, say me dey for your door
Mummy no fọ, no 44 mi figure
Ọmọ, the matter long, you go never see me dull
Jẹ ka ma baṣẹ lọ, you know I'm a bachelor
Anywhere to fẹ lọ, make I be your counselor
Ṣ'o ti ri bo ṣe n lọ
O ti gbe mi rin, ọmọ, o ti gbe mi lọ
Ọmọ, e dey for your body
I no wan hear your story
Ah, ko s'eyi to kan mi
Ọmọ, dem go put am for your body
Ah, na we be the topic
Let the gbẹdu enter your body
Parte after parte
Show me say you sabi
Man, I still dey on point
Even if you disappoint, I don rep mi joint
Man have to dey intact
Even if you know my past, I dey my past
'Cause I still dey in line
Every night, I dey online ọmọ, dem go try, dem no fit to kill my shine
Dem chop am for Malawi
Ṣebi na Your grace washing upon me
Àwọn te mi ma ti ja mi lẹ, ṣe make we ready for servitess
So, I collect mi VVS loke-loke, o ma ba mi n bẹ
All of mi dreams wey mi don take Orijin jaye Santorini, wọn pọpọri mi
Dolce and Gabbana, me eèyàn Cubana
Me no dey bother, you know say per hour
Me, I never dull astray, fire burn
Maami, I don knock, say me dey for your door
Mummy no fọ, no 44 mi figure
Ọmọ, the matter long, you go never see me dull
Ọmọ, jẹ kama ba sẹ lọ, you know I'm a bachelor
Anywhere to fẹ lọ, make I be your counselor
Ṣ'o ti ri bo ṣe n lọ
O ti gbe mi rin, ọmọ, o ti gbe mi lọ
Ọmọ, e dey for your body
I no wan hear your story
Ah, ko s'eyi to kan mi
Ọmọ, dem go put am for your body
Ah, na we be the topic
Make the gbẹdu enter your body
Parte after parte
Show me say you sabi
Watch Video
About Prodigi
More BALLORANKING Lyrics
Comments ( 0 )
No Comment yet
You May also Like
Get Afrika Lyrics Mobile App
About AfrikaLyrics
Follow Afrika Lyrics
© 2025, We Tell Africa Group Sarl