
Costa Rica Lyrics
...
Costa Rica Lyrics by BALLORANKING
Everything going proper (Yebo)
Everyday, we making more pound
Na heavy paint the town
Ohema, dey your kneel down
Me be the king, make dem give me the crown
Ahead ahead, making mama proud, yeah
Biggie man no dey too shout
Wọn ni wọn wa mi, mo n jaye lọ (Yebo)
Mo ja wọ Costa Rica
Been wan flex with my cocaine
Wọn n ja lọrun, ko kan aye na
Ọmọ, ko kan aye
No go leave me oh, my yarinya (Yebo)
Mo ti wa ẹ lọ si Marina
Ọlọmọge, ma pa mi na-ahh, ma pa mi
Ma pa mi
Wey you dey high me like palmi
Dey gimme high-key, melody
Chop life for Miami ('Iami, 'Ami)
Plenty talk no dey full basket
Talk my matter for internet
No fọ if you hear say I don buy jet
40 milli dollar for mi wallet
Ah, mi o le kawe, mo mowo ka o (Mowo ka o)
To o ba pawo, ki lo fẹ pa o (Ki lo fẹ pa o)
Ah, maye ti sanwo yẹn o (Sanwo yẹn ẹ-ẹ)
Awọn ọmọ mi, wọn ti ṣoṣolẹ (Oṣolẹ oh)
Wọn ni wọn wa mi, mo n jaye lọ (Yebo)
Mo ja wọ Costa Rica
Been wan flex with my cocaina
Wọn nja lọrun, ko kan aye na
Ọmọ, ko kan aye (Yii)
No go leave me oh, my yarinya (Yebo)
Mo ti wa ẹ lọ si Marina
Ọlọmọge, ma pa mi na-ahh, ma pa mi
Everything going proper
Na heavy paint the town
Me be the king, make dem give me the crown
Biggie man no dey too shout
Wọn ni wọn wa mi, mo n jaye lọ (Yebo)
Mo ja wọ Costa Rica
Been wan flex with my cocaina
Wọn n ja lọrun, ko kan aye na
Ọmọ, ko kan aye
No go leave me oh, my yarinya (Yebo)
Mo ti wa ẹ lọ si Marina
Ọlọmọge, ma pa mi na-ah, ma pa mi
Watch Video
About Costa Rica
More BALLORANKING Lyrics
Comments ( 0 )
No Comment yet
You May also Like
Get Afrika Lyrics Mobile App
About AfrikaLyrics
Follow Afrika Lyrics
© 2025, We Tell Africa Group Sarl