Jiggy Lyrics
Jiggy Lyrics by AV
AV
Girl am a jiggy nigga
Backwood no razler
Tell me what you want i gat paper
And when we done you go pay me later inna my room
Roll two and smoke one
Whine that waste motorolla
Girl you know your booty is danger
And nothing wey i like pass danger
Girl me i don jogodo
Shack ogogoro
Wetin i dey find Dey for inside your sokoto girl yunno (yunno na)
Girl me i don jogodo
Shack ogogoro
Wetin i dey find Dey for inside your sokoto
Girl yunno (girl you know, you know, you know)
Obiagelli
Dumebi
Do re mi fa so la ti do
My baby, ma baby, ma baby, ma baby
Obiagelli
Dumebi
Do re mi fa so la ti do
My baby, ma baby, ma baby, ma baby
Girl am a gangstar and i gat guns now
And i gat nigga when dey answer when i call now
So tell them little boys make dem calm down
Cause dem all likkle likkle boys dem no fit test man
Girl me i don jogodo
Shack ogogoro
Wetin i dey find dey for inside your sokoto girl yunno (yunno na)
Girl me i don jogodo
Shack ogogoro
Wetin i dey find dey for inside your sokoto
Girl yunno (girl you know, you know, you know)
Obiageli
Dumebi
Do re mi Fa so la ti do
My baby, ma baby, ma baby, ma baby
Obiageli
Dumebi
Do re mi Fa so la ti do
My baby, ma baby, ma baby, ma baby
Girl am a jiggy nigga
Tell me what you want, I gat paper, later
Inna my room
Obiageli
Dumebi
Do re mi fa so la ti do
My baby, ma baby, ma baby, ma baby
Obiageli
Watch Video
About Jiggy
More AV Lyrics
Comments ( 0 )
No Comment yet
You May also Like
Get Afrika Lyrics Mobile App
About AfrikaLyrics
Follow Afrika Lyrics
© 2024, We Tell Africa Group Sarl