Bus Stop Lyrics
Bus Stop Lyrics by AJEBO HUSTLERS
Look close right in my eyes
You go see say na your market I dey price o
Look close right in my eyes
You go see say water comot from my eyes o
Body so soft like puff puff
Take you clothes off why you acting so tough
Set the road block for your junction
Shey na me and you I don reach my bustop o
Shey na me and you I don reach my bustop o
Shey na me and you I don reach my bustop o
When she burst out with her bum short omo na hot hot
I no fit lock up the kele be like Whatsapp
Hot stuff wey no ready for love talk
But once once she give me pass like puff puff
Of course she loves to brag at all cost
She loves small cheese kikat and hobnubbs
Small chops she feels bad but I'm love struck
But las las a hit man must fall job.
Look close right in my eyes
You go see say na your market I dey price o
Look close right in my eyes
You go see say water comot from my eyes o
Body so soft like puff puff
Take you clothes off why you acting so tough
Set the road block for your junction
Shey na me and you I don reach my bustop o
Shey na me and you I don reach my bustop o
Shey na me and you I don reach my bustop o
If you know Grace you must know craze.
I be jam the lady for lekki toll gate
She say make I no wait make I go straight to the point
Make I no just dey look her low waist
Look straight ejima who goes
I'm here to give you the deal no be glucose
I gbadun your combination ejima kudos
You dey off me when you checkmate my loopholes
Look close right in my eyes
You go see say na your market I dey price o
Look close right in my eyes
You go see say water comot from my eyes o
Body so soft like puff puff
Take you clothes off why you acting so tough
Set the road block for your junction
Shey na me and you I don reach my bustop
Shey na me and you I don reach my bustop
Shey na me and you I don reach my bustop
Watch Video
About Bus Stop
More AJEBO HUSTLERS Lyrics
Comments ( 0 )
No Comment yet
You May also Like
Get Afrika Lyrics Mobile App
About AfrikaLyrics
Follow Afrika Lyrics
© 2024, We Tell Africa Group Sarl