A-Q You Must Feel Am cover image

You Must Feel Am Lyrics

You Must Feel Am Lyrics by A-Q


Feel am o
Feel am feel am o
Cos you must to feel am o
Dem no born you well you to feel am o

We be the baddest in this streets  
Oh I told ya
We be the baddest in this streets
I told ya
Ain’t no body doing it like we
Oh no no
Cos ain’t nobody killing it like we o
Oh no o

As I dey voice you must to feel am
As I dey sing you must to feel am
Any song wey we drop you must to repeat am o
Anything we do you must to feel am o
Oh you must to feel am o

It’s about to get really really real
Am about to say stuff you really gon feel
And am really gon kill
Every other rapper for hundred Naira bill
I kkow say e hard o
Naija economy e bad o
Ain’t got a lambo gelado
But if you put in work you could be sitting in a prado
First gimme light make I charge o
Ba hustle I dey hustle no be jazz o
See me I no dey brag
When dem tell me am a savage I be like emi na
But that’s light work
Luis told me to be nice but
If your girl got a nice butt ama stick it in
And go deeper like a knife cut
She go feel am ( feel am)
Abi she no go feel am (she go feel am)
You sef you go feel am(feel am)
Abi you ko Dey feel am(you must feel am)
You must feel am (feel am)
You go feel am (feel am)
Abi you no dey feel am
You must feel am(feel am)

As I dey voice you must to feel am o
As I dey sing you must to feel am o
Any song wey we drop you must to repeat am o
Anything we do you must to feel am o
Oh you must to feel am o

It’s all about the hustle this days
Ain’t no body moving like crook this days
No be by who sabi book this days
Boys no dey buy food Na to cook this days
But keep it on the low this days
HIV dey the streets this days
STD getting blessing gees
Guys no dey go raw it’s too risky this days
Show me your friends and I’d show you who you are
I no get friends you cant tell me who I am
I no get Benz but I can show you to my car
I no get girlfriends so keep your lady afar
I just pay rent no dey ask me how far
I no dey do runs girls no dey show me your bra
I no come here to dey form superstar
Guy please just show me the bar

We be the baddest in this streets  
Oh I told ya
We be the baddest in this streets
I told ya
Ain’t no body doing it like we
Oh no no
Cos ain’t nobody killing it like we o
Oh no o

As I dey voice you must to feel am
As I dey sing you must to feel am
Any song wey we drop you must to repeat am o
Anything we do you must to feel am o
Oh you must to feel am o

Watch Video

About You Must Feel Am

Album : You Must Feel Am (Single)
Release Year : 2020
Added By : Regee
Published : Mar 13 , 2020

More A-Q Lyrics

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl