1DA BANTON No Sleeping  cover image

No Sleeping Lyrics

No Sleeping Lyrics by 1DA BANTON


You see this life i dey live 
I dey try to dey jaiye lo
O da na 
In everything wey  I  do 
I dey try satisfy my soul 
O da na 
Let me sip from my cup dj play me the  gongo aso
O da na
Call your girls and your guys 
All of them tell dem say aiye Po
O da na 

Because no sleeping tonight
Shayo dey my cup o
If I tell you whatsupp 
I can't kill myself 
I say  no sleeping tonight
Shayo dey my cup o
Make I tell you whatsupp 
I can't kill myself 

Koronbe 
Suffer no dey taya you abi abi
Garri never do you abi
You don see poor man wey get padi
You go pray make your life be like that abi
Mo shashe gba  egun gba gbalabi
Na rich man dey get padi

Won sare wa mo o ri ibi da won si
Gbenusi ni won e fun won loti si
You wan make dem call you ballers 
Make dem dey call your name 
How many shayo you fit buy charlie make we use your name 
Je ka ma tikatika gbadun the party
All of my padi won ni Owo jatijati
You go fresh
You go confirm say money dey Lagos 
You go enjoy 

Because no sleeping tonight
Shayo dey my cup o
If I tell you whatsupp 
I can't kill myself 
I say  no sleeping tonight
Shayo dey my cup o
Make I tell you whatsupp 
I can't kill myself

Watch Video

About No Sleeping

Album : No Sleeping (Single)
Release Year : 2021
Copyright : (c) 2021
Added By : Regee
Published : Jul 23 , 2021

More lyrics from Original Vibe Machine album

More 1DA BANTON Lyrics

1DA BANTON
1DA BANTON
1DA BANTON
911
1DA BANTON

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl