WANI Level  cover image

Level Lyrics

Level Lyrics by WANI


See me now! As I don forget all of my trouble
Life come give me double
Hear me now! I know life sometimes is never easy
But we dey level up
Believe me

Waniwonder which level you dey o
Omo level wey pass the level i dey before
Ore mi which level you dey o
Shey na level wey pass the level you dey before

Owo mbẹ lapo lapo mi ò
Just dey dance and groove and shake body o
Bring the lighter rizzla vsop
And the finest girls for me and my g
If to say we know tomorrow omo boys for dey alright
Based on say we know we no know
We dey chop chop life, ani wan pariwo
Dem dey say we no go bubble, ani wan pariwo
As e dey hot we give dem double, double o

Waniwonder which level you dey o
Omo level wey pass the level i dey before
Ore mi which level you dey o
Shey na level wey pass the level you dey before

Watch Video

About Level

Album : Lagos City Vice 2 (Album)
Release Year : 2021
Copyright : (c) 2021
Added By : Huntyr Kelx
Published : Nov 24 , 2021

More lyrics from Lagos City Vice 2 album

More WANI Lyrics

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl