See Love Lyrics
See Love Lyrics by PERUZZI
Wah wah wah, wah wah wah
Won fa'ra we mi gan
Walai talai dem never see no one like me
On my way to the top (To the top, to the)
Nobody fit to take my shine
When I look in your eyes I see love
I feel passion my beloved
I feel crazy like real loves
Nobody fit to be yours, lo lo lo lo
I'm in love! I feel passion my beloved
My empty cup I fill up
Kpk, on throw don't kill love
I resist on to shalaye
I wan live, my life
As I please
I no want bad energy
I resist on to shalaye
I wan live, my life
As I please
I no want bad energy o
As I please
I no want bad energy o
I resist on to shalaye
As I please
I no want bad energy o
I no want bad energy, don't give it to me now
I came with your remedy, come take it and heal up
The energy wey dey cure your ginger
The energy wey dey bust your liver
The energy wey dey cool your trigger, le le le
When I look in your eyes I see love
I feel passion my beloved
I feel crazy like real loves
Nobody fit to be yours, lo lo lo lo
I'm in love
I feel passion my beloved
My empty cup I fill up
Kpk, on throw don't kill love
I resist on to shalaye
I wan live, my life
As I please
I no want bad energy
I resist on to shalaye
I wan live, my life
As I please
I no want bad energy o
As I please
I no want bad energy o
I resist on to shalaye
As I please
I no want bad energy o
Watch Video
About See Love
More lyrics from Rum & Boogie album
More PERUZZI Lyrics
Comments ( 0 )
No Comment yet
You May also Like
Get Afrika Lyrics Mobile App
About AfrikaLyrics
Follow Afrika Lyrics
© 2024, We Tell Africa Group Sarl