OXLADE Tables Turn cover image

Tables Turn Lyrics

Tables Turn Lyrics by OXLADE


Small boy, from the ghetto 
Wey Dey try make some money 
Young boy, Wey dem talk say e no go lead to nothing 
Small boy,for the hood 
Wey Dey talk say him brain no correct 
But as you see the boy Dey grow 
Only if they knew say the boy go blow 
Only if they knew he go shut down show

Them for no reason am bad 
Them for no try talk am like that
Them for no try bring am down
But Wetin dem forget be say 

Tables turn o, e fit be your turn today 
Tommorow make e be my turn o
Omo no loose guard o
Omo boy no reason cause no one knows tommorow 
No one knows tommorow 
Just be doing good, doing good
Cause good nahin be koko
Doing good,Biko just do good 
Good na the koko ,doing good

Do you believe in karma 
Aye akamara ,Aye toto 
Do you believe in karma

I remember then
When I no get anything but I get talent
Shey you remember then
When boy no chop no money shey Lon fi mi gba le 
Now they need my talent ooo uu ahh 

Kekere latin mo oba o
Olorun ni mola o
Awon to so pe aoni de be 
Se ni olayiwola 
People talk and laugh when you can’t do
But when God blesses you they forget

Tables turn o, e fit be your turn today 
Tommorow make e be my turn o
Omo no loose guard o
Omo boy no reason cause no one knows tommorow 
No one knows tommorow 
Just be doing good, doing good
Cause good nahin be koko
Doing good,Biko just do good 
Good na the koko, doing good

(Mama’s prayer)

Watch Video

About Tables Turn

Album : Oxygene (EP)
Release Year : 2020
Copyright : (c) 2021
Added By : Huntyr Kelx
Published : Aug 13 , 2021

More lyrics from Oxygene (EP) album

More OXLADE Lyrics

OXLADE
OXLADE
OXLADE
DKT
OXLADE

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl