OMAH LAY Temptations cover image

Temptations Lyrics

Temptations Lyrics by OMAH LAY


How do you love like that?
Your eyes no dey dry water
Today I dey on this one
Tomorrow that one
If it wasn’t for you
Wetin aboy for do oooo
In all of these temptations
Temptations wey Dey inside my life
You still hold me strong
You see in all of these temptations
Temptations wey dey inside my life
You still hold me strong
Oh oh oh oh
My rizzler
When I dey down I roll one
To go back up
Ooohhhhh
My day one
From way back you dey there
You no give up

When I don backslide
In my passions and in my prayers
When I no get occupation
Only you see my potentials
I don’t even keep up with my family
Barely even post my picture on insta
Cannot deny that I got issues sadly
But you Dey for me today
You Dey tomorrow
Muna gi go be forever
All the things you wish for me
I wish for you
Me and you together forever
In all of this temptation
Temptations wey dey inside my life
You still hold me strong
You see in all of these temptations
Temptations wey dey inside my life
You still hold me strong
Oh oh oh oh
My rizzler
When I dey down I roll one
To go back up
Ooohhhhh
My Day one
From way back you dey there
You no give up

Watch Video

About Temptations

Album : Boy Alone (Album)
Release Year : 2022
Added By : Farida
Published : Jul 15 , 2022

More OMAH LAY Lyrics

You
OMAH LAY
OMAH LAY
OMAH LAY
OMAH LAY

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl