MOHBAD Father Abraham cover image

Father Abraham Lyrics

Father Abraham Lyrics by MOHBAD


Holy Ghost come down
Father Abraham come down
Holy Ghost come down
Father Abraham come down

Cause your people are going astray, come down 
They no love each other other again, come down
Asset dey worry some o, come down
This life no balance again, come down

Ayinla ayinla
You know how you dey cause yawa yawa
Shebi if you see rafa, ma fa
Wey dey speak gbana

Tinbani pe kosumi
Tinbani pe kosumi
Iro ni mon pa ye ye
Tinbani pe kosumi
Tinbani pe kosumi

Baba knack daughter
So many plenty matter
Mama kill n pikin because of money
Baba knack daughter
So many plenty matter
Mama kill n pikin because of money

Government dey show us pepper
Ebi ti so wa de le se
Senate dey sell pepper
Landlord fi ile ta tete

Holy Ghost come down
Father Abraham come down
Holy Ghost come down
Father Abraham come down

Cause your people are going astray, come down 
They no love each other other again, come down
Asset dey worry some o, come down
This life no balance again, come down

Ayinla ayinla
You know how you dey cause yawa yawa
Shebi if you see rafa, ma fa
Wey dey speak gbana

Watch Video

About Father Abraham

Album : Light (EP)
Release Year : 2020
Copyright : (c) 2020 Marlian Music
Added By : Huntyr Kelx
Published : Dec 21 , 2020

More lyrics from Light (EP) album

More MOHBAD Lyrics

MOHBAD
MOHBAD
MOHBAD
MOHBAD

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl