We no dey hear Lyrics by M.ANIFEST


(Its Kel P vibes)
Baako, Mienu

If I say I no dey hear
All my guys no dey hear
M.anifesto no dey hear oh
All my people no dey hear

Put the song pon repeat 
Mek the people dem feel oh
Me I mek the girl go low low low
My ting e no be pilolo
Eye redder than a sobolo
See the beati mek i kololo

We geti vibe oh (Yoyoyo)
How the ting go (Yoyoyo)
See we no dey hear (Yoyoyo)
Boys no dey hear (Yoyoyo)

Geti vibe oh (Yoyoyo)
How the ting go (Yoyoyo)
See we no dey hear (Yoyoyo)
Boys no dey hear (Yoyoyo)
Wo oh

New tings on the horizon
When the cock dey crow then we rising
They say that M.anifest is polarizing
Boys no dey hear, who are you advising?

Me ntie mɛntie that’s a true feeling
Tell these old dogs I’m a new villain
Your two cents a nuisance I know shillings
I dey go from underdog to top billing

Fuck the world with a Trojan too
Boys no dey hear chale that’s the slogan too
On my p’s and q’s and my 1’s and 2’s
Keep the same energy when I run into… you

Ma ma agoro n’aso
Akɔlaa ho ɛbaa ɔsi mɛ dwonsɔ hmm
Na ɛɛbaa na ɛɛkɔ
Boys no dey hear, aden w’ani nsɔ?

We geti vibe oh (Yoyoyo)
How the ting go (Yoyoyo)
See we no dey hear (Yoyoyo)
Boys no dey hear (Yoyoyo)

Geti vibe oh (Yoyoyo)
How the ting go (Yoyoyo)
See we no dey hear (Yoyoyo)
Boys no dey hear (Yoyoyo)
Wo oh

No be sey we no dey respect, we no dey hear
Can’t share our smiles if you no dey share our tears
Tell a low-life that we on the upper tiers
You no be my mate still

Dey dey talk chaw
But we no dey listen we just stockpile
New ammunition we not hostile
Cause we get the vision

Pop styles everyday we’re transmitting
Young Cassius Clay is who i channel here
On stage dolo i don’t need a panel here
It appears even puppeteers not my peer

All my peers on chairs whiles the crowd cheers
Ma ma agoro n’aso
Akɔlaa ho ɛbaa ɔsi mɛ dwonsɔ hmm
Na ɛɛbaa na ɛɛkɔ
Boys no dey hear but we here we no go stop… yeah

If I say I no dey hear
All my guys no dey hear
M.anifesto no dey hear oh
All my people no dey hear

Put the song pon repeat 
Mek the people dem feel oh
Me I mek the girl go low low low
My ting e no be pilolo
Eye redder than a sobolo
See the beati mek i kololo

We geti vibe oh (Yoyoyo)
How the ting go (Yoyoyo)
See we no dey hear (Yoyoyo)
Boys no dey hear (Yoyoyo)

Geti vibe oh (Yoyoyo)
How the ting go (Yoyoyo)
See we no dey hear (Yoyoyo)
Boys no dey hear (Yoyoyo)
Wo oh

Yɛ si asɛm aba
Obiara nbe tie asɛm aba
Everybody come around
Obiara nbe tie, asɛm aba ah

Yɛ di asɛm aba
Obiara nbe tie asɛm aba
Everybody come around
Obiara nbe tie asɛm aba ah

Watch Video

About We no dey hear

Album : We no dey hear (Single)
Release Year : 2020
Copyright : © Singitdamnit Music 2020
Added By : Huntyr Kelx
Published : May 10 , 2020

More M.ANIFEST Lyrics

M.ANIFEST
M.ANIFEST
M.ANIFEST
M.ANIFEST

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl