Narcos Lyrics by LAYCON


Hey
It’s Conny sir
Yusuf re Baba o

If you no go love me lemme know
So fun mi, lemme know uh
Shey you see me on stage for the show oo
A shutdown is a shutdown
I perform finish, Uhn
Girls won fe telemi lole ooo
Omo pupa, Omo Dudu, gbogbo won
I perform finish
Boys dem Dey throw me twale

Caliente
That’s what they call me in the area oo
Cause I don tey
This what they know me for in the area oo

Amarachi Oya go down for me
Busayo Oya go down for me
You know say otalenu gan o
You know say opolipopo lipolipopo o

See me I’m known as the Big bad Wolf
Every song dope, call me don Pablo
Si patron
In Havana the underground blows
Every one know say I always get flows
Over floating

See I no Dey really blow my trumpet
Na judgement day cruise, girls Dey blow my trumpet
I dey pepper with the goals call me hot shot
They connecting with the lines Shey na hotspot

I don’t connect with any kind, only airdrop
All I do is win see na only girls I don lost
But the way e be sha, your senorita
When she my moves, her body lose like my temper

Caliente
That’s what they call me in the area oo
Cause I don tey
This what they know me for in the area oo

Amarachi Oya go down for me
Busayo Oya go down for me
You know say otalenu gan o
You know say opolipopo lipolipopo o

Every where Dey buzz when I step on stage
Price tag is heavy go and check the rate
They say I make it look Eazy E with every bar
But I swear every bar is a heavy bar

Make I let them ladies chop work
Time is money and I no Dey stop watch
Now they see the boy they wanna come forth
Leemao, now they wanna Narcos

When you see me with the crew
You don’t know what to do
And you wan famz and e too sure for me
Baby you know what to do
When I pull up with the crew
And you wan chill and you too Dey forming

Say we Dope like Pablo
Pablooo pablo
Na why dem wan Narcos
Narcos narcos

Caliente
That’s what they call me in the area oo
Cause I don tey
This what they know me for in the area oo

Amarachi Oya go down for me
Busayo Oya go down for me
You know say otalenu gan o
You know say opolipopo lipolipopo o

Watch Video

About Narcos

Album : Who is Laycon (Album)
Release Year : 2020
Copyright : (c) 2020
Added By : Huntyr Kelx
Published : Oct 07 , 2020

More lyrics from Who Is Laycon? album

More LAYCON Lyrics

LAYCON
LAYCON
LAYCON

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl