MOMO (Mobile Money) Lyrics
MOMO (Mobile Money) Lyrics by KELVYN BOY
I want see your face oh
Where u no dey
No time for anybody I want see your face oh
Eeh baby don’t worry
I go marry you
A part from money baby
Na you I dey chase oh (yeah yeah)
A already tell you lai lai, no be lie
Why you want to tell me bye bye bye (ooho)
Two four seven you dey 'pon my mind (aaah)
Oh my baby tell me why why why
Ah! Whatever be the case oh
Baby don’t go away
When I see your smile
E dey really burst my brain
Don’t love me later
Cause I no go dey so
Love me now
Love me make I love you
Oh my baby
Girl you don’t know
I will take you go where everybody don’t know
And if you want e money
I go give you MoMo
Uhmm, chop my Cedi, tchop my Naira
Chop my Dollar
Akwele babay don’t worry
I go marry you
Just be ready
Akwele baby your body oh
Nam pɛ yɛde
Ma twɛ wa tse (another another)
Oh my baby
Girl you don’t know
I go take you go where everybody don’t know
And if you want e money
I go give you MoMo
Chop my Cedi, chop my Naira
Chop my Dollar yeah eh!!
Kɛ etey shie lebi
Olige baby
Nah money on my mind
You dey send me but I no go go
(I no go go), I no go go (I no go go)
Na only you baby
I fit to save you bra!
Me gye gye wu su oh
Baby wa tsitsi me so oh
Eno mayɛ dɛ Afia anopa yati
Talk say oh me with party
Ne mi fom wa fakyɛ me wati
Ne mi fom wa fakyɛ me wati
Hey ! If you don’t know
Ne ma hemo ketsia lebi
Kɛshi gbekɛ tumo 2 0’clock
Hey, if you don’t know
If you don’t know
Oh my baby
Girl you don’t know
I go take you go where everybody don’t know
And if you want e money
I go give you MoMo
Chop my cedi, chop my naira
Chop my dollar yeah eh!!
Odo yewu na da me
Nami sɛ mi dowa ye foreign oh
Wutso praa nam mi sɛ woni
If e be ego swallow, dollar cheddar
Me I fit to carry every weight oh yeah yeah
Asem bie nie
I go fit to love you only for life
Maame Abena
Na me frewa breku breku
Wu ku ne mimpina
I give you chance oh bra be jewu take it
Take a trip down to my heart
I want see face oh
When you go dey, no time for anybody
I want see your face oh
Make I dey craze oh
Baby Make I dey so oh
Oh my baby
Girl you don’t know
I go take you go where everybody don’t know
And if you want e money
I go give you MoMo
Chop my cedi, chop my naira
Chop my dollar yeah eh!!
Watch Video
About MOMO (Mobile Money)
More lyrics from Blackstar album
More KELVYN BOY Lyrics
Comments ( 0 )
No Comment yet
You May also Like
Get Afrika Lyrics Mobile App
About AfrikaLyrics
Follow Afrika Lyrics
© 2024, We Tell Africa Group Sarl