JOEBOY Count Me Out  cover image

Count Me Out Lyrics

Count Me Out Lyrics by JOEBOY


I know say you dey think say me I no fit
You think say me I no reach
But I see say you no notice
But I stand fit
Dem go talk
Dem fit to yarn all they wanna say
But I no send the nonsense
I’m too blessed
God dey my side so you can’t stress me
 
As I reach here e be like magic
I know you don’t understand it ye
I drop hit
I drop smash hit
And na so e go dey
I’m never stopping ye
 
As I reach here e be like magic
I know you don’t understand it ye
I drop hit
I drop smash hit
And na so e go dey
I’m never stopping ye
 
Now you see me ‘pon your television
Everything I do na their motivation
Good vibes and celebration
Keep it moving with determination
So ké ma lo wa o
Shine bright you can see from afar o
You can’t hold me back mo ma ja o
Mo ma ja o ja o ja o
 
Sey you no fit count me out
So you no fit count me out
Just because I no dey shout doesn’t mean 
I don’t know what I am about ye
No fit count me out
Motherfucker no fit count me out out out
‘Cause I no dey shout doesn’t mean 
I don’t know what I am about o na

Watch Video

About Count Me Out

Album : Somewhere Between Beauty & Magic (Album)
Release Year : 2021
Copyright : (c) 2021Banku Music/emPawa Africa.
Added By : Huntyr Kelx
Published : Feb 04 , 2021

More lyrics from Somewhere Between Beauty & Magic album

More JOEBOY Lyrics

JOEBOY
JOEBOY
JOEBOY

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl