ERIGGA Dick Appointment cover image

Dick Appointment Lyrics

Dick Appointment Lyrics by ERIGGA


How far where you dey
Omo  try to dey outside
You for try enter kow time no dey
Show this side mehnn everywhere good
If you dey come bring that loud and bring condoms too
Things go happen no be mouth

Girl I promise you
I go make your body vibrate
I go make your body vibrate
I go make your body tokoloko loko
I will like to spread you over
And make your body vibrate
I go make your legs dey vibrate
I go make your body tokoloko loko
Everytime she wants me
Everytime she’s calling me
She want to finish my energy o
You no fit finish my energy
Everytime she wants me
Everytime she’s calling me
She wants to finish my energy
You no fit finish my energy

You fit do role play na only wife and plumber Inside kitchen
Show me wetin dey do your sink
If I use dis my big pipe push am from under
The orgasm wey go come you fit go land for sink
All dis jango lover no fit swing you well
Na better shovel dey here come make I dig your well
Na me dey give you the vibes no be vibrator
Drag the bedsheets like old Generator
Bend your 2 hands for back like who commit crime
You have been a bad fork ashawo dey your eye
Like who no sabi drive I want eat you from behind
You know say love dey blind wait make I tie your eyes
Na this sex style dem dey call angle 90
You never see am before na wetin I invent
Open your mouth wide I no wan stain your nightie
I dey ment I love the way your pussy dey scent

Girl I promise you
I go make your body vibrate
I go make your body vibrate
I go make your body tokoloko loko
I will like to spread you over
And make your body vibrate
I go make your legs dey vibrate
I go make your body tokoloko loko
Everytime she wants me
Everytime she’s calling me
She want to finish my energy o
You no fit finish my energy
Everytime she wants me
Everytime she’s calling me
She wants to finish my energy
You no fit finish my energy

Raise your skirt go up make I shok you D
Na Eri baba dey tuck you no be chukwudi
E fit be for I come ?
Corner bitch inside office so far you uhn
E dey shake e dey shake make i video am
Ride me like keke carry me go jand
Eat your work anyhow no dey bone manners
I get palace why the babe no go balance dey scream
Aaah ohh wey o she dey feel
Ahh oh wey o everything tight
Aah oh wey o she dey feel am
Aah ooh wey o only she off pant
Aah ooh wey o the pussy feel am
Aah ohh wey o on your red light
Aah ohh wey o she dey feel am
Aah ooh wey na  we dey shift pant

I want make you scream tonight ?? tonight
How e be , you dey feel am e guage well abi
Next time if you dey come ehn come with your bedsheets ehn and nightie wear wey you dey wear for house
So that if your boyfriend wan freestyle me he no go know say u no dey for house
You dey here dey collect Dick

Watch Video

About Dick Appointment

Album : Before The Chaos (EP)
Release Year : 2021
Added By : Regee
Published : May 14 , 2021

More lyrics from Before The Chaos (EP) album

More ERIGGA Lyrics

ERIGGA
ERIGGA
ERIGGA

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl