EMEKA Oramos cover image

Oramos Lyrics

Oramos Lyrics by EMEKA


Young sage 

Yeah Veronica me I no dey look face .
I struggle every single night and day Oluwa 
Sha no mi Je ki Sha la ye ooo yeye ye 

Ki lo she my people just dey suffer O 
Je ri le we make am to the top 
Ah even If the journey is getting toffer t u yee

Eledumare ya honi e this kind of money carry me go overseas
And every other thing become a history 
Oo yeye ye Yeea say this world is so dangerous 
And I dey pray for your grace I dey pray for your grace 
For the sake of this race 

Oo yea oo yea oo no oo no And U no wetin dey not for the money 
Omo na wetin we gain

 

Oramos (we pray) 
Oramos (we pray ee) 
Oramos (we pray ee) 
Oramos (we pray ee)
Oramos (we pray)

Oramos (we pray ee) 
Oramos (we pray eee)
We pray...

 Na na na na na ooo o na na na I go always be righari

I dey pray for your grace oo 
That will be done if you say so 
O ye o ye eeee (huunn) 
O woo oo wooo (dem go hear word) 
Molowo oo gbe mi ooo

My life is just a glory Some people no wan try to hear my story 
All they want is just the pay 
Dem come dey Mello as rabbers dey so (rabbers dey so) 
Dem say dey need a story vibes and all 
I try to give them just dey call am hype 
Am unmovable like mount zion As owo 
Don dey oya come shayoo 

Oramos. Say me sure some day me go leave so large 
No be bobo juice (no be bobo juice) 
Money no dey today but e go come so large 
Check those days with my guy we been dey crawling (crawling) 
Mana ndu anyi kita bu zi a testimony (Bennyzex) 
Not for the money Omo na wetin we gain(Omo) 
And if I no get the Benz Omo na wetin again 

So haters don't get too close to me Lets all be guided,
Work and pray Oramos... One day. 
We go buy the Lexus So call your client. 
Get the cc so you go see me. 
No be cc soludo No be say I be yahoo boy. 
But I Sabi do d do I Sabi do d do yea yea 
Every day I dey press oo I dey hustle for the rabber 
Cos I no get helper yea yea 

 

Yeea say this world is so dangerous 
And I dey pray for your grace I dey pray for your grace for the sake of this race 
Oo yea oo yea oo no oo no And U no wetin dey not for the money Omo na wetin we gain 

Oramos (we pray) 
Oramos (we pray ee) 
Oramos (we pray ee) 
Oramos (we pray ee) 
Oramos (we pray) 
Oramos (we pray ee) 
Oramos (we pray eee) 
We pray... 
Na na na na na ooo o na na na I go always be righari I dey pray for your grace oo 
That will be done if you say so 
O ye o ye eeee (huunn)
O woo oo wooo (dem go hear word)
Molowo oo gbe mi ooo (Mix unusual)

 

Watch Video

About Oramos

Album : Oramos (Single)
Release Year : 2020
Added By : Emeka
Published : Jan 20 , 2021

More EMEKA Lyrics

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl