ENAYBLVCK On My Mind  cover image

On My Mind Lyrics

On My Mind Lyrics by ENAYBLVCK


It’s a cold world baby come close pon me
Now now let me tell you secret
One thing One thing, one time, on film
Next thing ahh ahh Yea yea ahh ahh
My brother if you see say I no dey too talk
If I tell you what is on my mind yeah eh
If I tell you what is on my mind
If you see say I no dey too talk
If I tell you what is on my mind yeah eh
Tell you what is on my mind

I don't know what you done but you got me insane
I dey mad for your love
You give me all you got but I can't get enough
Wetin you gimme chop abi you gimme love syrup
I can't recall a time that I was this lost in love
How you manage to get a hard nigga soften up
It beats me Ion know but I'm feeling like something is fishy
 And I be "Riverine" man so you know I like "sea food"
And the shawty came through in a see through weight
wey she for her back you go cripple
Swear before I count 2 she dey pick 2
Say she wanna put it on the man it's not an issue
Small time man pull out my pistol
then I fire her another round it's official
Oh lord have mercy on a sinner man soul
Portharcourt na here wey I find my passion
Those days wey I no get money I no get shi shi I no get kobo
Nobody there to tell me you're the cockroach in my cupboard
Now now wey I just see money
Allow me make I just dey manya oh (manya oh)

It's a cold world baby come close pon me
Now now let me tell you secret
One thing one thing, one time, on film
Next thing ahh ahh Yea yea ahh ahh
My brother if you see say I no dey too talk
If I tell you what is on my mind yeah eh
If I tell you what is on my mind
If you see say I no dey too talk
If I tell you what is on my mind yeah eh
Tell you what is on my mind

Watch Video

About On My Mind

Album : On My Mind (Single)
Release Year : 2023
Copyright : © 2023 InterSpace Publishing
Added By : Wisdom Braide
Published : Jul 01 , 2023

More ENAYBLVCK Lyrics

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl