FEM is a song by Nigerian musician David.... The song audio as well as the official video were released on September 10 2020. The video is directed by  Dammy Twitch.

Meaning of FEM

“Fem” is a Yoruba slang that means “Shut up” or “Keep Quiet”.

 

FEM Lyrics by DAVIDO


E be like you don they talk too much
Small talk you don they talk who talk
Fem (Baddest)
O boy you don they do too much
Small talk you don they look who talk
Fem (Am the baddest)
Person wey they find the pitty
Omo no they give me itty bitty
Just call me, you wan know 30bg
You go know 30bg when you see 30bg
You wey dey find the pitty
Tell Odogwu say we like to party
Just call me you wan know 30bg
You go know 30bg when you see 30bg


Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh
Make una tell am to call me
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh

Why them come they
 para, para, para
Para for me
Why everybody com they para, para, para
Para for me
Why them com dey para, para, para
Para for me
Nawa 30bg we go para para, para
Them go para for you o

Bеfore the, beforе the matter get serious
Before the whole matter gets dangerous
You need to make sure you don't say too much
'Cause if you say too much, I fit to rup up on you
You see say I get fans wey they para gan
You see say my own G pass G-Wagon
My nigga, I set trains, no tweet starter
I get men, I no they gather boys
I dey live my life, man they turn am to shoot on sight
When me say na me they give them life
Them go tell me who they give them mind, give them mind
Live my life, man they turn am to shoot on sight
When me say na me they give them life
Them go tell me who they give them mind, give them mind

Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh
Make una tell am to call me
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh


Why them com they para, para, para
Para for me
Why everybody com they para, para, para
Para for me
Para, para, para
Para for me

 

Watch Video

About FEM

Album : Fem (Single)
Release Year : 2020
Copyright : (c) 2020, DMW
Added By : Regee
Published : Sep 10 , 2020

More lyrics from A Better Time album

More DAVIDO Lyrics

DAVIDO
DAVIDO
DAVIDO

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl