...

Dem Dey Lyrics by BURNA BOY


(No do, no do) no do, no do

(No do, no do) no do, no do

(No do, no do)

Mo ṣa sọ fún (No do, no do)

If you no get me (No do, no do)

Forget about it (No do, no do)

I no buy Lambo (No do, no do)

Is that why you are shouting (No do, no do)

Dem dey

Where dem dey

I no dey see dem, ah ahn

Where dem dey

A little investment in clitocurrency

Every bo-bo-body ya'nu si

Dem dey

Where dem dey

I no dey see dem, ah ahn

Where dem dey

See Burna Boy Live

(…) o ngbóná s'owo dem no fit handle me

Odogwu is wise, can't you see (Can't you see)

(No do, no do)

Ko de sere ninu gaza (No do, no do)

Wọn a de ma ri shegе banza, (No do, no do)

Wọn a de gbó o pansa, pansa (No do, no do)

It's a banger, shokoloko ban

O da

Thank you for your support

On God, of course

To thе people wey just come, on board

You are all, very, very welcome Come, come

If you feel say I dey pompous, go to the bridge and jump off

Swallow the river, and if I no deliver

Fuck my woman

(No do, no do)

How many break yet (No do, no do)

How many shut down (No do, no do)

Òun ẹni la n gbé (No do, no do)

La n gbé lárugẹ (No do, no do)

No make me suspect (No do, no do)

Ogbeni, stop ṣe be (No do, no do)

All your connect don call me

Ẹnì ba gbe'ge si ma ya ni

Ṣe e ma damo o te ba ri

Sare, sare o (Sare)

Sare, sare o (Sare)

Jaiye k'aye, oh

Maye ko de kan aiye

(No do, no do) no do, no do

(No do, no do) no do, no do

(No do, no do)

Mo ṣa sọ fún (No do, no do)

If you no get me (No do, no do)

Forget about it (No do, no do)

I no buy Lambo' (No do, no do)

Is that why you are shouting (No do, no do)

Dem dey

Where dem dey

I no dey see dem, ah ahn

Where dem dey

Dem dey

Where dem dey

I no dey see dem, ah ahn

Where dem dey

Ko de sere ninu gaza

Wọn a de ma ri shege banza

Wọn a de gbó o pansa, pansa

It's a banger, shokoloko ban

O da

Oloye, oloye

Oloye, oloye

Oloye, oloye

Watch Video

About Dem Dey

Album : (Single)
Release Year : 2025
Copyright :
Added By : Farida
Published : Jul 11 , 2025

More BURNA BOY Lyrics

BURNA BOY
BURNA BOY
BURNA BOY

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2025, We Tell Africa Group Sarl