SKALES  Leave Me Breathless cover image

Leave Me Breathless Lyrics

Leave Me Breathless Lyrics by SKALES


It’s okay, Skales
S to the K
Ah let them know say stoneboy they here ina the building
Mr Skales on a mission then Dey see am television
Omo make I yarn you well
The level wey u carry for road you nor do well
You don Dey feel Irie (ahhh!)
You don Dey feel irie

Fimi le  
Omotodun ma lo fimile
Emini baba won confirm Ibile
You already know wassup baby shile
Kin gbeyin wole
Badman lover wey they move like Makaveli
When the girl see me dem Dey Whine well well
When I give you good good you go feel it in your belly
Kini yi o dun
E fit give you Jedi Jedi
Shey you ready (ahhh)

Work it, work it o
You gat it and I want it o
Your back big I can spot it o
Put it all on me no go let me Jonze

Love me baby o
Make I no shutdown well’ie o
I’m so damn ready o
Love me baby o
Love me baby o
Make I no shutdown well’ie o
I’m so damn ready o
Love me baby o

I go so anytime for your custody
Omo if you be course your a must study
See o don’t even care if you cost money
Omo fire on leave me breathless o
I go so anytime for your custody
Omo if you be course your a must study
See o don’t even care if you cost money
Omo fire on leave me breathless o
Omo make I yarn you well
The level wey you carry for road you nor do well
Omo make I yarn you well
The body wey you carry for road e don do well

Woman you leave me breathless
Me say me can’t breath again o
Me no know what me fit do again
Woman you leave me breathless
Me say me can’t breath again o
Ahh me can’t breath again
That’s why me I suffer
You no see say I suffer to make you my lover
Me no care what it takes my girl
Me no bother
Me say others fit go bother but waah
Omo na goodi love to the don dada
Gbim

Love me baby o
Make I no shutdown well’ie o
I’m so damn ready o
Love me baby o
Love me baby o
Make I no shutdown well’ie o
I’m so damn ready o
Love me baby o

I go so anytime for your custody
Omo if you be course your a must study
See o don’t even care if you cost money
Omo fire on leave me breathless o
Omo make I yarn you well
The level wey you carry for road you nor do well
Omo make I yarn you well
The body wey you carry for road e don do well

I just want to say
Mr S to the K
You’ve been so good to us ladies
And from the bottom of my heart
I love you

Watch Video

About Leave Me Breathless

Album : Sweet Distractions (Album)
Release Year : 2022
Added By : Farida
Published : Feb 18 , 2022

More SKALES Lyrics

SKALES
SKALES
SKALES
SKALES

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl