"Comma"  is the 8th Track off Burna Boy's fifth studio Album "Twice As Ta...

"Twice As Tall" 15-track album by Burna Boy,  Executive-Produced by Sean "Diddy" Combs, a US media mogul and rapper and Bosele Ogulu, Burna Boy's mother. Burna Boy has worked with various artists and producers on the album. The 15-track project features artists, Stormzy, Coldplay's Chris Martin, Youssou N'Dour, Naughty By Nature and kenyan band Sauti Sol. 

Comma Lyrics by BURNA BOY


This is for all my comma babes, mehn
Comma way
(Yo Rexxie pon this one)

Wetin be this oh comma
E Don finish oh comma
Something de miss oh comma
I suspect you, oh
Champion no be easy, oh comma
Wetin be this oh comma
I no believe oh comma
Commot with your feelings oh comma

Jejely sit down
Make you no come tell me shit now, comma
Bad energy Bawo
I go change am to another thing now, oh comma
My baby jupa

Make you whine to the sound of the guitar, oh comma
Start to sing loud
If you like the vibe I fit bring now, comma
Omo Ologo oluwaburna mo jigi jigi
And if you want to see me, holla my nigi nigi 
(Richie, Richie)
Una know say me I dey keep am, oh really, really
My people no say money, dey ton ba ri mi ri mi

Wetin be this oh comma
E Don finish oh comma
Something de miss oh comma
I suspect you, oh
Champion no be easy, oh comma
Wetin be this oh comma
I no believe oh comma
Commot with your feelings oh comma

Jejely sit down
Make you no come tell me shit now, comma
Bad energy Bawo
I go change am to another thing now, oh comma
My baby jupa
Make you whine to the sound of the guitar, oh comma

Start to sing loud
If you like the vibe I fit bring now, comma
Omo Ologo oluwaburna mo jigi jigi
And if you want to see me, holla my nigi nigi 
(Richie, Richie)
Una kno say me I dey keep am, oh really, really
My people no say money, dey ton ba ri mi ri mi

I dey see comma there
I dey see comma, comma, comma there
I dey see comma there
I dey see comma, comma, comma there
Your body bad, your body bad, oh
I dey see comma there

With your fake breast, with the silicon, girl
I dey see comma there
With your booty so big and your leg your slim baby
I dey see comma there

Tell me why your skin so light 
And your elbow black, baby?
I dey see comma there
I dey see comma there
I dey see comma, comma, comma there
I dey see comma there
I dey see comma there
Comma there
This is for all my comma babes, mehn
Comma way

Watch Video

About Comma

Album : Twice As Tall (Album)
Release Year : 2020
Copyright : (c) 2020 Atlantic Records.
Added By : Huntyr Kelx
Published : Aug 13 , 2020

More lyrics from Twice As Tall album

More BURNA BOY Lyrics

BURNA BOY
BURNA BOY
BURNA BOY

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl