You Know Why Lyrics
You Know Why Lyrics by ZULITUMS
[INTRO]
It’s ohk
Mr Skales on a mission
Dem dey see am television
[VERSE 1]
When they see me rollin see me rollin they can’t relate
Gbenusan Gbenusan we no be mate
I’m feeling High I’m feeling like I don elevate
If you no be bring something good
We go lock the gate
You know why
You know why
You don burst my head finish
You know why
You know why
You don blow my mind Finish
You know why
You know why
[CHORUS]
Oya Tit Tok bum
Shekini water bum bum
Shekini water bum bum
Oya Tit Tok bum
Shekini water bum bum
Shekini water bum bum
[VERSE 2]
Naye nga lwaki dala gwe oba onvuga speed?
Ki ekikupapya nga oli ku sure win?
Tujila tusigala mukwano toba mean
Kigambo kunyumirwa can never be a sin
Com show dem hafi know you nada level
You sky level girl wulipa dem follow
Com set it up and make I follow
Jump and wine tell the Dj cah pull up
Nze njagala kumanya were you wanna be
Oyagala wano oba oyagala wali
Ndi wawano but now I am over seas
Network nina siwalampa mitti
[CHORUS]
Oya Tit Tok bum
Shekini water bum bum
Shekini water bum bum
Oya Tit Tok bum
Shekini water bum bum
Shekini water bum bum
[VERSE 3]
When they see me rollin see me rollin they can’t relate
Gbenusan Gbenusan we no be mate
I’m feeling High I’m feeling like I don elevate
If you no be bring something good
We go lock the gate
See me?com com through full ah confidence
Gyal dem snap and be posting me
Like bread slice men I be toasting dem
Nah joke man here to entertain
Com show dem hafi know you nada level
You sky level girl wulipa dem follow
Com set it up and make I follow
Jump and wine tell the Dj cah pull
Another one
Another round
I no go like to see you with another man
You gather round
And I dey para now
If them say them bad I’m a badder man
[CHORUS]
Oya Tit Tok bum
Shekini water bum bum
Shekini water bum bum
Oya Tit Tok bum
Shekini water bum bum
Shekini water bum bum
You know why
You know why
Watch Video
About You Know Why
More ZULITUMS Lyrics
Comments ( 0 )
No Comment yet
You May also Like
Get Afrika Lyrics Mobile App
About AfrikaLyrics
Follow Afrika Lyrics
© 2024, We Tell Africa Group Sarl