WHITE MAN Pray For Me cover image

Pray For Me Lyrics

Pray For Me Lyrics by WHITE MAN


No matter what the devil do
He shall never have power over me
Me am a product of grace
You can see anointing over me
 All the way dem try to shoot from far shall never work
Them be they pray say make I fall I go higher
Oluwa shower your blessings let my dream come true
Cos I be grinding for so long

Jesu ma shegun lo, Jesu Jesu ma shegun lo
Jesu ma shegun lo o oooh
Jesu ma shegun lo, Jesu Jesu ma shegun lo
Jesu ma shegun lo (aiye mi o)

Igbati mo jo ko ni mo ro oun aiye mi o
Oun ni mo ro gbogbo aiye mi o
Igbati mo jo ko ni mo ro oun aiye mi o
Oun ni mo ro gbogbo aiye mi o

Pray for me
Make you pray for me
My mama pray for me
Fans dey wait for me
Pray for me
Say make you pray for me
Time go dey for me
Fans dey wait for we

Never treat another man shot
Never do another man wrong

Never do another … brother eiyeeeh
Shout out to the people wey dey show me love
Shout out to the people wey dem dey yankee
Cos we dey hustle make the money just dey pile up (pile up)
Na pray I dey pray

Jesu ma shegun lo, Jesu Jesu ma shegun lo
Jesu ma shegun lo o oooh
Jesu ma shegun lo, Jesu Jesu ma shegun lo
Jesu ma shegun lo (aiye mi o)

Igbati mo jo ko ni mo ro oun aiye mi o
Oun ni mo ro gbogbo aiye mi o
Igbati mo jo ko ni mo ro oun aiye mi o
Oun ni mo ro gbogbo aiye mi o

Aiye gba jeje
Gbogbo oun ti mo ri na ni mo so
Eso pele aiye gba jeje o
Shebi oun ti mo ri no ni mo so

Sorrow can never be forever
My joy dey come one day
It can never be forever
Joy dey come one day
All I say is work for true ah
So you dey chop with clean mind
Anything you do go fresh
Make you do your best no go stress
Make you just dey flex
Me I just dey on my own I dey happy o
No be everything man dey sabi o
And I l dey live my life I be nobody
I go struggle hard and tbe somebody

Igbati mo jo ko ni mo ro oun aiye mi o
Oun ni mo ro gbogbo aiye mi o
Igbati mo jo ko ni mo ro oun aiye mi o
Oun ni mo ro gbogbo aiye mi o

 

Watch Video

About Pray For Me

Album : Pray For Me (Single)
Release Year : 2020
Copyright : (c) Owens Leo Entertainement
Added By : Regee
Published : Jan 15 , 2020

More WHITE MAN Lyrics

WHITE MAN

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl