...

Face My Fears Lyrics by The Majeek


Dem no go give you chance, better take it

If you come better rush, don't sleep

Never let nobody dim your light, sake of say when you shine

Dem dey feel unseen

Nobody come here look another man face

The only thing you need my brother, na grace

Jah be the rhythm of my bass

Pon all the stress and the madness of today

My brother it's good to be grateful

I man ah stay grateful

And everything wey ya see, never you look another man plate

My brother it’s good to be grateful

I man ah stay grateful

Ushamala me ko shama

Shikala be ko shama

Ushamala me ko shama

Shikala be ko shama

From Lagos to Accra no be child's play

Tori owo la ṣe sa nile

Papa no get oh

Mama no get oh

Wetin go do pikin wey come from ghetto

But we stay true to the hustle and the struggle

If you no get dem go mock you

Street no get memory my brother o

Wa le le le

Ori mi ṣaanu mi

Ọlọrun, ṣaanu mi

Tọ'n ba kọle ki ba wọn kọ

Ki n sare, ki n ma fẹsẹ kọ

Pon all the stress and the madness of today

My brother it’s good to be grateful

I man ah stay grateful

And everything wey ya see, never you look another man plate

My brother it’s good to be grateful

I man ah stay grateful

Back in 2008

When I started, dem a carry on talking shit

Plenty people just be laughing 'cus they no be believe

But most time that energy whey dey motivate eh

Shoutout to Edike

Make wacko people wanna do me less

Many thanks say my heart

'Cus a grateful heart go get more

That’s why me look up to God

So you know we gat this

I turn the Ls into lessons and I practice

I no fit let myself fall for their tactics

Different breed, God don bless nobody like this, like this

So when I wake sometimes, when I wan dey complain

My mama tell me you shall be grateful

Make I be thank full of all I get o, get o

Pon all the stress and the madness of today

My brother it’s good to be grateful

I man ah stay grateful

And everything wey ya see, never you look another man plate

My brother it’s good to be grateful

I man ah stay grateful

Watch Video

About Face My Fears

Album : (Single)
Release Year : 2025
Copyright : (C) 2025 Sony Music Entertainment West Africa Limited, under exclusive license from Desmond Momoh
Added By : Farida
Published : May 21 , 2025

More The Majeek Lyrics

The Majeek
The Majeek

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2025, We Tell Africa Group Sarl