Gon Gon Lyrics
...
Gon Gon Lyrics by TEKNO
Dem call me
Are you gon, are you gon
are you gon, are you gon
are you
Are you gon
Are you
If person tell me sey
I go fall for a woman like you
I go say Im papa, mama, brother, sister
thunder fire (aah) all of dem
Cos this kin thing wey you dey do do
I bin no know sey you go fit move me
Shey na only me but you like over do do
Shey e sweet you as you turn me to mugu
I like the woman that I like
I fit no make everything all right
But if there’s anything that I can do o
I sabi do am with my mind
Follow me jowo Don’t be shy
You know you sweet my intana
You messing with my antenna
My antenna, my antenna o
Are you gon gon gon gon gon gon gon gon
Let me be your one and only
Baby baby Oooooh baby
Are you gon gon gon gon gon gon gon gon
Let me be your one and only
Baby baby Oooooh baby
Couple goals na small
When we start our love
Rihanna go say she want am like this oh
Couple goals na small
When we start our love
Beyonce go say she want am like this oh
Eii
I just wanted to know ( na na na na )
If there be any chance for me and you
I just wanted to know ( no no no no o)
If there be any chance for me & you
Are you gon gon gon gon gon gon gon gon
Let me be your one and only
Baby baby Oooooh baby
Are you gon gon gon gon gon gon gon gon
Let me be your one and only (Baby baby)
One and only, one & only girl
I like the woman that I like
I fit no make everything all right
But if there’s anything that I can do o
I sabi do am with my mind
Follow me jowo don’t be shy
You know you sweet my intana
You messing with my antenna
My antenna, my antenna o
Are you gon gon gon gon gon gon gon gon
Let me be your one and only
Baby baby Oooooh baby
Are you gon gon
Are you gon gon
Are you gon gon
Are you gon gon
Are you gon gon
Are you gon gon
Are you gon gon
Are you gon gon
Watch Video
About Gon Gon
More TEKNO Lyrics
Comments ( 0 )
No Comment yet
You May also Like
Get Afrika Lyrics Mobile App
About AfrikaLyrics
Follow Afrika Lyrics
© 2024, We Tell Africa Group Sarl