T.OLLYVAR Life Parol cover image

Life Parol Lyrics

Life Parol Lyrics by T.OLLYVAR


No dey tell them your plans
This people fee dey act like say dem love you
But na lie I don tire for this problem Wey dey happen for life
This parol fit dey make man dey para-anger-vex-hate o o o
Dem go dey pamper you so tey uno go
know say dem dey chop you like termite for body o  
And when e dry day come for you o
dem go drag e you woto woto like say no be you again
’Folabi Ogedengbe won lele eh lele eh eh eh eh eh eehe
Won le pa. Do good thing, dem no go reason you
Small bad thing, your lamba everywhere

Human being, hater of human being
Life Parol Life Parol Life Parol
Dem go show u wen wen
Life Parol Life Parol Life Parol
You go see wen wen Life Parol Life Parol Life Parol
Dem go show you wen wen Life Parole Life Parole
This life Dem go throw pepper For your eyes
Time dey go you dey hurry now
You put your sweat and your money now
Mad pesin dem dey call you
(Make u No mind dem, dey do your thing dey go)
Periperi scatter my head Armageddon no be today
Plenty plenty plenty things
(Torn in the flesh but dey do your thing dey go)
’folabi Ogedengbe won lele eh lele eh eh eh eh eh eehe
Won le pa Do good thing, dem no go reason you
Small bad thing, your lamba everywhere
Human being, hater of human being
No dey tell them your plans
This people fee dey act like say dem love you
But na lie I don tire for this problem
Wey dey happen for life
This parol fit dey make man dey para-anger-vex-hate o o o
T.Ollyvar Eh

Watch Video

About Life Parol

Album : Life Parol (Single)
Release Year : 2021
Added By : Custom_Guest
Published : Dec 10 , 2021

More T.OLLYVAR Lyrics

T.OLLYVAR
T.OLLYVAR
T.OLLYVAR
T.OLLYVAR

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl