...

Room 104 Lyrics by SYEMCA


Oyoyo mama

Et etie

Hmmm

Slow down make I come down

Ọga driver i dey drop for here

I don reach my final

Bustop I ain't going no where

Do you have any clue

How I feel about this your roundabout

Shawty, ɔdɔyewu

Your one of a kind, you be caliber

Soon as your body touch my body everything go haywire

Zombie na wetin you turn me but I no mind ah

Suddenly I'm learning to love

Can you teach me some more

I want study your course for room 104

Suddenly I'm learning to love

Can you teach me some more

I want study your course for room 104

You dey pull up on me

No be chaii, you dey pull up on me

I np go mind if i whisk you away catch flight wey dey go Miami

Pour you holy water make you feel irie

Girl you know the pattern when me hold you waist

I want this you your baka, I want all of it

Ṣe if I knock you go let me come in

Soon as your body touch my body everything go haywire

Zombie na wetin you turn me but I no mind ah

Suddenly I'm learning to love

Can you teach me some more

I want study your course for room 104

Suddenly I'm learning to love

Can you teach me some more

I want study your course for room 104

Suddenly I'm learning to love

Can you teach me some more

I want study your course for room 104

Suddenly I'm learning to love

Can you teach me some more

Watch Video

About Room 104

Album : (Single)
Release Year : 2025
Copyright : © 2024 Music House / EMPIRE
Added By : Farida
Published : May 07 , 2025

More SYEMCA Lyrics

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2025, We Tell Africa Group Sarl