SINGAH Attencion cover image

Attencion Lyrics

Attencion Lyrics by SINGAH


Nwoo nwoo nwooo (Singah)

Comment tu t’appeles bebe
I just want know your name uhn, baby je t’aime
Elo lo ma je baby?
Tell me wetin i go do because i need you more
Ma bebe, come hold my hand
Na where you dey dey, na there I go dey
You’re my Cherie coco, coco
You’re my Cherie coco, coco
Baby lemme sing
Charoro, charoro charoro
Baby lemme sing
Charoro, charoro charoro
Charoro, charoro charoro
Je t’aime 
Charoro, charoro charoro

Some other guys them want toast you but you no give them face
You no give them no attencion
Anytime wey I dey with you, you dey give me peace of mine
You no put me under pressure
When money no dey, you go dey
When yawa dey you no go run away
Baby no go use me play
I give you loving every night and day wo wo
Obi chikolobi obi aay
Ada say she go dey for me eh
Sey she go give me all the loving
She no go do me koni koni
Ma bebe, come hold my hand
Na where you dey dey, na there I go dey
You’re my Cherie coco, coco
You’re my Cherie coco, coco
Baby please
Charoro, charoro charoro
You know say I need
Charoro, charoro charoro
You are my bebe
Charoro, charoro charoro oh oh
Charoro, charoro charoro
Ma bebe, come hold my hand
Na where you dey dey, na there I go dey
You’re my Cherie coco, coco
You’re my Cherie coco, coco
You’re my Cherie coco
Charoro, charoro charoro
You’re my Cherie coco
Charoro, charoro charoro

Watch Video

About Attencion

Album : Attencion (Single)
Release Year : 2021
Added By : Farida
Published : Nov 30 , -0001

More SINGAH Lyrics

SINGAH
SINGAH
SINGAH

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl