RUGER Nine  cover image

Nine Lyrics

Nine Lyrics by RUGER


Rugerlaba
Rugerlaba
Rugerlaba
Oh yeah
Rugerlaba
Oh yeah oh yeah oh yeah
Rugerlaba
Rugerlaba

I like wetin I like
I get nine lives e don nearly finish
But I go chop you drink tumbo on top
If I perish I perish
Wa shey you dey hear me
Be like say I don get wish mmm
I want carry all the kele comot
Be like say I selfish
I lose concentration, concentra, concen
Wetin you do me so
Shalaye shala
Hmmm for your information
Komope komo
Leave your bobo
Sit down on top my lap
Make your big baka land for inside my car

Omoge balance joko
Make I knack tonto
Hmm one drag of choko
Omo I lose balance poko
Omoge balance joko
Make I knack tonto
Hmm one drag of choko
Omo I lose balance poko

Rugerlaba
Rugerlaba
Rugerlaba  
Oh yeah oh yeah oh yeah
Rugerlaba  
Oh yeah oh yeah oh yeah
Rugerlaba
Rugerlaba
Rugerrr
Rugerrr
Rugerlaba
Rugerlaba

I like wetin I like
I get nine wives but e never do me
I go like to add Lovett kiki, valentine and funmi
Wa shey dem dey do me
She bring her lawyer come sue me
I carry you come my section, you no want knack
Odabipe you stupid
I lose concentration, concentra, concen
Wetin you do me so
Shalaye shala
Hmmm for your information
Komope komo
Leave your bobo
Sit down on top my lap
Make your big baka land for inside my car

Omoge balance joko
Make I knack tonto
Hmm one drag of choko
Omo I lose balance poko
Omoge balance joko
Make I knack tonto
Hmm one drag of choko
Omo I lose balance poko

Rugerlaba
Rugerlaba
Rugerlaba  
Oh yeah oh yeah oh yeah
Rugerlaba  
Oh yeah oh yeah oh yeah
Rugerlaba
Rugerlaba
Rugerrr
Rugerrr
Rugerlaba
Rugerlaba

Watch Video

About Nine

Album : RU The World (Album)
Release Year : 2023
Added By : Farida
Published : Sep 02 , 2023

More RUGER Lyrics

RUGER
RUGER
RUGER
RUGER

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl